Introduction done and dusted delta girls Migwor 😁😁
2026-09-24 08:20:32
399
Japan Boy💴 :
All of a sudden una don dey hate on yahoo boys
2026-09-24 07:58:56
377
AG :
lol am not supporting yahoo neither am I supporting marriage sef, but I know a man that was doing a legitimate business for years, all of a sudden, his shop got burnt and he lost everything, nd I have seen some yahoo guys who got married almost 10 years ago nd they are still married, bottom line is that, there is no manual to life
2026-09-24 08:06:36
134
just lota 😽😘 :
am a victim immediately the money finish the guy ran away saying he didn't not plan all those things na only me the take care of my baby
2026-09-24 06:04:39
142
@Humphreyofishe :
since work pay me 95 million last 3 years , I never pick again God help me.
2026-09-24 09:53:08
35
dark_angel :
You fit still be government worker when Dey see better money make you loose that job, make e red , you fit be yahoo boy when Dey hot too make e red. Both the yahoo boy and government worker fit get business join their source of income make them lose the business plus the source of income make dem later see pepper 🌶️, just pray your source of income never stops simple
2026-09-24 00:04:16
73
A GLORIOUS CHILD ✞ 💡 :
Introduction na water for Delta state & edo state 😂😂😂
2026-09-24 04:59:48
147
Favorite ⭐️ 🌸 🍒 :
Them many for oreokpe 😂😂
2026-09-23 21:37:29
117
Big Ghana 🇬🇭wave 🌊🇳🇬 :
lol 😂 now now now una done Dey hate yahoo boys ,wow nothing last forever
2026-09-24 15:36:33
1
BŁESSED BØI💀🦂 :
I like as ona dey mock all these boys
as a guy be very stingy with your resources and take ur financial life very serious bcoz na people wey u help go later mock u if anything happens to u
2026-09-24 07:04:06
38
TG :
Na everywhere not only delta state stop calling only delta state
2026-09-24 16:56:20
8
sikwu :
All of of a sudden you all don’t like yahoo boys again oooo Nigeria
2026-09-24 09:51:32
26
Abu Sadiq :
I just day laugh for one Conner 😂😂😂😂😂
2026-09-24 09:35:15
2
Big Presh 🥰😘 :
All them mihz Bella
2026-09-24 11:59:32
1
FUTURE 🇳🇬 :
E no go be our potion 😂🙏
2026-09-24 12:30:25
2
ELLA MAIN CAKE’S AND PASTRIES :
Kokori my community boy😂🤣😂😂
2026-09-23 20:17:16
13
Amaka👸🌹 :
all them Eliana and Jayden😂😂😂
2026-09-24 07:23:29
27
mabella004❤️🩹 :
Delta state Agbor ika south 😅
2026-09-24 11:56:31
16
dark_angel :
Ona go gree marry who Dey earn 100k monthly? If you like be yahoo boy , if you like be government worker when Dey earn much , in all you do just pray life doesn’t happens to you and pray you don’t loose your source of income. We have seen a lot of legit workers who earn millions and good lifestyle outside yahoo who went broke and lost everything, Marriage still scatter, Ona go Dey set standard online like say if brick layer or government worker when Dey earn 100k monthly ask for your hand in marriage if Ona go gree marry am
2026-09-24 00:01:11
16
Galacticwhrprivate01 :
you don marry?
2026-09-24 07:43:13
6
Bbstiches :
2020 lifestyle 😀😀😀
2026-09-23 20:22:24
71
akalusirebecca :
U don gt plenty views oh😁😁
2026-09-24 08:48:29
11
FORTUNE 🔮 🌸🌹 :
Them go gree hear 😂😂😂
2026-09-23 23:52:20
36
To see more videos from user @emerald_place, please go to the Tikwm
homepage.