Avoid night driving first. No be only tokunbo Car.
2026-09-24 14:56:53
0
KACHI🧤 :
Me wey put tracker for car I no get sense😒
2026-09-24 15:52:40
0
AYOKUNLE :
I have once experienced this thing at ogijo when am still using Big Daddy around two years ago. I don't bother to stop na so the car still follow me with full speed ooo. I just managed drive enter hospital road and that road I always busy
2026-09-23 21:58:42
15
perfectpexx :
Thank God ❤️
2026-09-24 15:42:37
1
damopedan :
Brotherly, thanks for sharing this update, I am wiser today… Me wey I Dey like come down com speak English if person dent my car..
2026-09-24 15:33:21
2
FIRE_TALKER💀 :
Them use this format collect my car 2 years ago I wan craze guy
2026-09-24 08:27:06
11
DUMAGA AUTOS 🏁 :
You no lie eje
2026-09-24 06:26:38
3
ADEKUNLE 👑 :
Thank you for this update 🙏
2026-09-24 10:20:44
1
Promax11:11 :
I swear I don hear this kind update before so na truth
2026-09-23 22:29:37
4
Szcaer :
Dem don use this format for one of mi guy collect the car wey he newly get, Omoh the matter long and e no dey alone that night oo
2026-09-23 21:05:16
3
Callmeluchy :
Accelerate broooooo
2026-09-24 03:54:08
1
ISESANOWO AUTOS>Trusted Dealer :
Theft update use am hold body no go loose guard, thank u for this update brother man [Perfect score][Perfect score][Perfect score]
2026-09-23 20:50:31
4
AuTo4G 🎭 :
😁😁😁
2026-09-24 11:36:54
1
Sammyspeaksautomobileslimited :
🥰
2026-09-24 20:26:35
0
To see more videos from user @csk.00.1, please go to the Tikwm
homepage.