@azuka_dc1: 😂💔

Azuka🌴
Azuka🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 17:59:21 GMT
225207
45480
1595
9764

Music

Download

Comments

unknown_user0148
加拿大之声 :
But why Jesus go leave our bills go dey pay for our sins and now bills wan make us sin.
2026-09-25 08:30:43
1919
juxt_bby_ella1
𝐍𝐮𝐞𝐥𝐥𝐚🧚‍♀️💕 :
Imagine Wetin go sup if that stone no touch Goliath 😂😂
2026-09-23 18:34:24
1855
fund.maker
fund maker :
Abeg Weting be the name of the bread wey Jesus share for 5,000 people?
2026-09-24 09:11:53
1253
armanijr4
.𝓢𝓮𝔂 𝓙𝓻 🦇 :
If no be trust issues, why heaven go get gate?
2026-09-25 08:44:20
915
tuff0617
𝑱𝑶𝒁𝒁𝒀 𝒅𝒄🏌🏿‍♂️ :
God I’m sorry for seeing this
2026-09-25 01:36:18
1135
amnedu
Ne :
God na comment I come read ooo
2026-09-25 16:43:20
6
dennison900
Dennis Lowkey🥀💚$ :
Wetin Judas wan buy make him sell Jesus 😂😂
2026-09-24 03:34:39
604
cuzzy167
sa_rah 🌺 :
Please someone should always bring me back here every second 😂😂
2026-09-25 08:01:36
255
zobanwa54
Just🌹A Girl☘️❤️ :
If i talk now..God fit use me do example😭😂
2026-09-25 04:16:38
14
sliptatom_
[SPLIT ATOM] :
David after missing the shot 😂
2026-09-23 21:35:45
431
yasmine66324
YASMINE :
E be like say na fruit salad Adam and Eve chop, because this suffering don pass one apple 😂
2026-09-24 09:30:42
350
_official_lowkey_15077
🤲🏻🙏🏻EMPIRE 🎉🎊 :
Who noticed that nobody in the whole Bible went to the toilet 😏😳😂😁😁
2026-09-23 18:43:59
270
__https.zoe
ᥫ᭡🎀𝓢𝓲𝓶𝓹𝓵𝔂 𝓩𝓸𝓮 🥹🍒ᥫ᭡ :
I dan hear Delilah side of the story Samson no gree give am money for maintenance🫩
2026-09-24 19:06:38
31
neetah._
𝓝𝓮𝓮𝓽𝓪𝓱༒︎🌸💜 :
Person go Dey wonder why this sound Dey on repeat ,them no go know say na comment I Dey read😂😂😂guyy Una Dey muzz me 😂😂😂
2026-09-25 17:54:05
38
jenny4y3
~therealjenny~🥹💕 :
Una don fraa for this cs😂😂😭
2026-09-24 19:36:57
169
temmy.161
ꨄ ℛℴ𝒹𝒾𝓎𝒶𝒽🌸💕ꨄ :
I wash my hand commot oo God😹😹
2026-09-25 09:23:26
97
hum.ble616
HENRY 🌲💔🌲 :
so Lazarus die again after Jesus resurrect am
2026-09-24 11:44:19
7
big_micheal_1xx
BigMicheal :
But wait oo God sacrifice his only son nothing happened but if we sacrifice ours dem go say na ritual
2026-09-24 10:20:32
595
moratadc5
Morata Dc🪖🚀 :
what if red sea no divide 😂😂 no be small thing Pharoah for do Moses oh
2026-09-24 15:14:22
111
virgy1122
~ Virginia 🌊🕊️ :
on behalf on us wey de read comments, mk ur lines brief. So we can easily read n move to the next Biko 😭😂
2026-09-25 11:18:34
71
peto_frank01
Chiemerie_Frank01 :
Abeg which kin water Jesus turn to wine
2026-09-24 18:30:11
62
pitakwa010
Eucharia❤️🤍 :
i like as all of una dey mad for Nigeria
2026-09-25 16:47:52
6
queen_becky015
𝐒𝛉𝛊𝛉 𝚺𝛈𝛆𝛄𝒈𝛙 :
Una no fit reduce my chances of entering heaven sehhh😭😂💔
2026-09-25 21:04:31
6
To see more videos from user @azuka_dc1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About