@iammikobad1: Fresher keep enjoying na your time you we later understand #entertainment #trend #mikobad @⭐️BIJOSH⭐️

✨MIKOBAD✨MKD🎚
✨MIKOBAD✨MKD🎚
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 23 September 2026 18:36:51 GMT
256693
30064
254
1816

Music

Download

Comments

ehi8583
EHI♥️ :
story of my life then😂😂
2026-09-24 22:50:32
1
horlarbisiayomide247
Horlarbisi ayomide :
I like as you no advice him, because no one go advice him wey he go understand or listen,until he resumed the next semester na him go give himself a thought of advice 😂
2026-09-26 17:20:06
1
bobby_white010
B0BBY WHITE :
some go hot from nd1 first semester till dem sign out
2026-09-24 14:05:58
347
lindalawrence71
Lindalawrence71 :
Please advise him nah 🤣🥲
2026-09-25 19:20:35
1
pink.babe56
pink babe :
You never see anything my guy 😂
2026-09-25 16:44:55
2
hadeegnf
HadeeGNF :
Dem no dey tell person body go tell him na o wise 😏🥺
2026-09-25 18:08:30
2
richieakt01
RichieAKT1 :
Some go think say nah content until reach your turn 😓😂
2026-09-24 19:53:36
39
riidex20
riidex20 :
Den no dey tell person
2026-09-25 17:09:34
1
pappyjhay15
PaPPyjhay :
I do take bike 🏍️in my 100L to sch from 200L to 400L na legwork 😳😂😅😁
2026-09-25 16:52:47
12
iam_smd
𝐒𝐌𝐃 𝐒𝐓𝐔𝐃𝐈𝐎 ⭐ :
Una no advice him nhi 🥺😅😂
2026-09-24 09:50:31
66
_ade_61
Wunmi🦋🥹💕 :
Even till now sef I still de buy my takeaway so stop scaring them😌🥰
2026-09-25 18:47:57
6
andrejrusuj
ola Richie :
body go tell you na time
2026-09-23 21:03:46
19
oladeji0001
FÃĎĘX🤴❤️‍🔥 :
I do ham till I sign out chief 😌
2026-09-24 13:38:58
11
edward345666
Edward 🇰🇼🇰🇼 :
na me go tell you wetin my eyes see
2026-09-23 21:34:34
14
dcbrun
dcbrun :
I still deh do am from nd1 going to nd2 now nothing Dey xup 🙂‍↔️Alhamdulilah
2026-09-24 16:50:42
8
small.real.star
🌻F🩷A💝R💖E💓E💜D🩵A♥️H💞 :
na so he dey be if u just enter no worry u go soon understand
2026-09-24 14:45:59
6
lincon669
Ayo😅❤️🤠 :
Some people money no Dey finish oo life no be nollywood😂
2026-09-25 10:04:41
14
peemexvibe
Peemex Gangan :
Make I tell him
2026-09-24 12:19:54
8
mhizterblessed201
mhizter_blessed 🌐⚖️🕵️‍♂️ :
I do am and nothing happened to now 🥰 FOCUS🫰🕵️‍♂️
2026-09-24 13:11:01
5
dammy6958
Har dun nny :
no body go tell am 😂
2026-09-24 14:30:48
1
usernameafeezco
Olu omo big boy😎 :
o wise 😄😂
2026-09-25 05:54:19
1
nifemiii1234
nifemiii1234 :
2026-09-24 21:46:32
1
adenikehartist
RIHANNAH CROCHET HIJAB 🧶 :
wallah
2026-09-24 12:20:08
1
tiwalola.fashion.f
I………TIWALOLA 🥰❤️📍 :
lol 😂
2026-09-24 17:47:50
1
bigqueen162
*꧁꧂Yes I'm queen ❤️🥀꧁꧂* :
fresher
2026-09-24 15:59:22
2
To see more videos from user @iammikobad1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About