he no get respect Shaa but I don't think phyno will show up ooo
2026-09-23 20:41:55
50
Chef dollar 👨🏾🍳 :
Omo the Hand wey Peller take Dey find this money now eeh 😩🤣🤣😂 e go far
2026-09-24 07:47:28
0
NOBLE :
Phyno no fit they this settings no worry ur self... Lord from the east
2026-09-24 03:45:41
0
Nobble Kelly :
make e no try am see as he just dey throw Jeriq steez
2026-09-23 21:06:44
22
StormQidTheMessiah💙💯🎧☦️ :
I come like peller,this guy no really get problem
2026-09-24 06:34:59
0
OLAIFE🔥💧 :
Phyno Abeg ooooo before the kids go begin say na Peller promote Phyno for the industry abi na for Lagos market them go talk. No king agenda this people no fit push
2026-09-24 08:31:24
1
pretty presh ❤️🥰🫂☺️😍❤️ :
we love ezege igbonile
2026-09-23 23:19:30
0
Engr godswill :
phyno will promote peller.. peller cannot promote phyno
2026-09-24 04:23:18
11
Lhord Snoopy 😈🇺🇸 :
If we no chop ur music we no fit life for a living
2026-09-24 06:33:06
3
onyx :
phyno no fit comes day is not possible
2026-09-23 22:21:18
8
ThankGod 🙏 :
Ezege no go like dey this kind settings
2026-09-24 00:37:41
0
5k LOGS :
what's my name
2026-09-23 21:19:15
6
ifeanyichukwu933 🌘🦂🌙 :
Na my Ezege 💜💚
2026-09-23 20:26:58
7
Ekwenugo Gabriel :
Phyno no dey too dey this setting Oko e be dem no tell Peller 😂😂
2026-09-23 21:32:02
4
og Wisdom :
this boy love phyno
2026-09-23 22:30:29
1
king_focusmoney :
Na Phyna you go stream with not Phyno 😂
Ezege no dey this kind settings
2026-09-23 21:44:23
6
Real Spunky DC :
Peller dey hail Phyno with iyoo cartel😂😂😂. Thank God he realized to ask his own brand name
2026-09-23 19:57:20
1
Kim Kardashian personal handle :
ezege
2026-09-23 20:44:12
0
lazany_gamehub :
One thing u will understand is once u get money 💰 it will cover ur age 😂
2026-09-24 05:35:11
0
100$ :
Follow me and I will follow you back
2026-09-24 10:51:30
0
MELODY :
😳😳😳
2026-09-23 20:56:07
1
Joao cancelo :
🥰🥰🥰
2026-09-24 06:15:09
0
Këlvin Cøllîns :
💕💕💕
2026-09-24 09:30:27
0
🖤❤️Big_ boss👹♥️🖤🦅 :
🥰🥰🥰
2026-09-23 21:56:36
0
abu-snoop :
🥰
2026-09-24 09:06:44
0
To see more videos from user @streamtellsmedia, please go to the Tikwm
homepage.