it's only in this country people joke about suicide.
2026-09-23 21:41:17
207
๕ۣۜCriss ™💤 :
na that day I go leave the area
2026-09-23 20:50:07
484
JAGABAN AUTOS :
E fit later buy car from me 😌
2026-09-23 22:57:23
2
LAWRENZO :
Make Una add gehgeh sound abeg tag me 😂
2026-09-23 22:30:45
8
zubby :
he rethink am say he fit later make am 😅
2026-09-23 21:12:05
107
Moneybox :
But this thing is not funny,,,.that boy Dey pass through a lot ,,.before person go think about killing himself,e don go far be that ,una for comfort that guy o🥺
2026-09-23 22:06:49
41
ÇEŁEBŘIŤY OBÌ 👹😎🤲 :
Bye bye oo😂
2026-09-23 22:01:02
2
𐰁 :
The fact he later died , it’s crazy man
2026-09-23 21:18:55
40
Ola🎭 :
baba rethink am 😂😂
2026-09-23 19:40:21
34
Lost illusion2 :
Una wicked oo😂 He think say people go shout stop don’t do it lol 😂 baba they hear bye bye yiii ooo na once he brain restore back lol 😂
2026-09-23 20:22:14
65
𝔸𝕪𝕠.🍑 :
And dem Dey laugh?
2026-09-23 21:40:22
4
🪖Junsen🪫🪖 :
If you die now na ojoro o we gat face am together 😂💔
2026-09-23 20:58:56
31
tosin :
But he later die ooo
2026-09-23 22:17:36
15
Almost healed ❤️🩹🤕 :
But wait oh they said the guy later died
2026-09-23 22:44:25
1
enii_600 :
The fact that nobody could even try to stop him is very disturbing 🥀
2026-09-23 22:11:05
9
Ori Ade 👑🔥💯❤️👑 :
😂😂😂
baba see say hope still dey 😂😂😂
baba is scared of death 😂😂😂
2026-09-23 19:40:58
26
blueblood2 :
omo e later die 😔😔
2026-09-23 21:02:26
13
꧁༒PRÍÑÇÉ༒꧂ :
This country nah cruise
2026-09-23 21:49:37
1
MannyTooStunty🍎💳 :
And una Dey laugh like say e funny
2026-09-23 21:51:24
5
temitope :
Which kind country be this 😂😂😂
2026-09-23 21:30:04
5
Loner_🪖❤️🩹 :
Wetin funny 😑😒😂😂💔….
2026-09-23 20:23:42
8
Error_404 :
Shey I just hear eti right sticker 😬 cold 🥶
2026-09-23 21:05:02
8
🧃 :
The guy nearly die
2026-09-23 22:12:18
1
t0ɓ1🕷️ :
he been wan cheat us 😂
2026-09-23 21:04:27
3
×͜× 𝙰𝚈𝙾𝙼𝙰𝙵𝙵×͜× :
He think say they go come recuse am before he realize say Nigeria like Yoruba film 😂😂 🎥
2026-09-23 22:04:45
2
To see more videos from user @keji.core2, please go to the Tikwm
homepage.