When one man is happy we're all happy🥰.
my follow man is speechless 🥰
2026-09-25 15:37:16
328
adeshewa20000 :
it's depends on what the man did to her
2026-09-24 07:33:33
338
Richie 💯✅ :
Na wetin my wife feet if she get the money I trust my woman 💯
2026-09-24 09:34:25
180
Military Blood🪖🥷💀 :
Birthday gift from my girlfriend, I was surprised I swear 🥺😳
2026-09-25 10:58:35
55
Jonathan :
today is my birthday if anyone cares 🥹
2026-09-26 00:15:42
3
king Olayemi :
my own birthdays Na me still buy gift for my girlfriend 😁😁😁
2026-09-24 10:56:39
107
okpoli chioma joy :
Oga all fingers are not equal
2026-09-24 14:58:12
58
akinwale sugar 🦁💔 :
You no go see woman for this kind comment section 😂😂😂😁😁
2026-09-24 08:39:31
123
Adeleye Tolu :
my babe said it's AI
2026-09-24 08:24:01
10
BADMUS IS HERE :
most people dey talk say e get the thing wey the man don do ...
una no dey sacrifice a man for free for una family?
na only man suppose dey do am for nothing?
2026-09-26 03:06:27
1
BigCeaser :
If my bb give me this one I will not accept it, because she can use it and set me up 🔝 car accident
2026-09-25 23:24:13
3
Harbisauce :
if you care to know, d guy made her
if possible to buy him d whole wide world she would
the only person who accepted her & show her geniue love, so he deserves it
2026-09-24 12:18:09
4
BW JOHNSON :
for her to cry
the 2 of them has really pass through Elliot together
2026-09-25 11:40:06
45
Professional Barbing Saloon :
all our own won use boxers and singlet kill us
2026-09-25 20:03:30
9
Otto Aye Aboy aka RATATA :
I feel like gifting this woman I swear to God, not because she bought a car for her husband, did you guys hear the way she was talking? This love is over love, too pure and raw. God bless your marriage Madam
2026-09-25 21:06:33
6
SIDE VEE :
Some people girlfriend or wife never support dem with 100 naira before😂😂😂
2026-09-24 20:11:55
15
queen lady 👑 :
my dear not every man you go day this one for oooo do you know what this man have done in her life?????
2026-09-24 17:30:54
8
Dazino :
see woman wey dey appreciate... no be all those ones wey go dey talk say "what have you done"
2026-09-24 16:21:52
8
Sesmagabby :
My girlfriend still asked me yesterday that please send me 2k I never eat since yesterday, I don't know the kind girlfriend I'm dating 🤣😂
2026-09-24 07:34:59
71
Mumcy Irewamiri🥰😍🫂 :
Na man wey deserve it we go buy our all life for😂,
2026-09-24 20:33:22
5
chizoba onwa :
who else is crying with me 😂😂😂🥰🥰🥰
2026-09-25 12:09:03
31
Integrity_soja :
This kind man no fit cheat oh 😂
2026-09-24 13:15:52
68
NnahGentle :
D husband might have been d source of who she’s today
2026-09-25 17:24:43
17
Smallkay🏦💰 :
Omoh nah Escalade ooooh Mofoor !!! 🥰Wow !!!
2026-09-24 06:25:51
18
LION HEART :
I swear to God
I don't know when I started crying 🥹
2026-09-24 09:50:05
6
To see more videos from user @emmalagos001, please go to the Tikwm
homepage.