Because of my husband make I no kiss for my daily bread 😂😂😂
2026-09-23 21:02:09
820
Skyscentbeautylab :
if na cardi b do that thing and she dy married nobody go talk o
2026-09-23 22:40:37
14
🖤 :
Always fighting who no Dey fight you
2026-09-23 22:08:49
60
🦋🎀FALMA🧶🌸 :
This guy always spits fire, 🔥 infact his parents should be proud of the man is he is now .
2026-09-23 21:28:04
221
⋆˚✿˖° 𝓑𝓵𝓮𝓼𝔂𝓷 °˖✿˚⋆ :
If timaya leave her to fall now una go talk
2026-09-23 20:55:41
192
Mma :
You nailed it 👏
2026-09-23 22:50:58
7
THREADZ :
this one and accountability are far apart....
2026-09-23 21:50:09
70
Nurseman⚕️❤️🇳🇬 :
If nah Her husband carry person,the topic for change
but it's alright
2026-09-23 23:09:09
6
Rude_Proud_Melanin_Queen :
Goat
2026-09-23 22:15:16
20
stanleysavvy :
Warri pikin and timaya no dey at fault na me dey at fault
2026-09-23 21:20:29
124
Aniukwu Chukwubuikem :
the first lady and gender war ehh 🤣 😂
2026-09-23 20:59:47
98
LizzyB :
I no support you today ooo, Whenever u say another one I will support again
2026-09-23 22:29:54
22
vickydollar10🦋 :
kevwe i no support you today oo😂🤣
2026-09-23 23:12:38
7
Chigaemezu Adikaibe Chigaemezu :
Kewe and Excel are so smart
2026-09-23 22:56:56
1
King Cruzz♥️🥰😍 :
See as una gather dey talk about people matter
2026-09-23 23:25:17
12
big zee 🥷 :
una day talk about me 😂😂😂
2026-09-23 23:32:21
3
EVIDENCE AUTOS :
mazi dey try abeg 🥰
2026-09-23 22:06:27
1
daughter of benin (Tipsy) :
you're very right
2026-09-23 23:36:15
1
Bridget❤💕💞 :
I too like this man
2026-09-23 20:57:55
77
Al-Sado :
The problem be say Nigerians no day leave matter. She was sorry until it became too much.
2026-09-23 21:23:42
40
J.U.N.I.O.R :
Person husband no complain , unknown online family member dae complain , she still apologize , they are still complaining, that’s y she did the other video cause u can’t tell her how to live her life
2026-09-23 21:25:41
40
ms_icey20 :
Wetin be marriage sef ?
2026-09-23 21:39:30
21
oluwatizzy# :
I just love this man ❤️❤️, his point was short with good fact
2026-09-23 21:42:51
26
🎀Sugar🎀 :
As a married woman make I use this my two eyes see burna boy first 😏
2026-09-23 21:40:43
10
Blessjaminpraise 001 :
Realwarri no try, ABEG e no make sense.
2026-09-23 22:05:47
24
To see more videos from user @kayhikersclubng, please go to the Tikwm
homepage.