Omo water 💧 comot for my eye I pray make God Bless us too ajeh
omo the yongin dey try oo I swr 😭😭
2026-09-24 10:47:06
60
omo mummy🇺🇸 (sad boi 😪💔) :
The wey una dey mock youngin nah ur eye him too go be successful man one day 💪
2026-09-24 12:50:05
92
☪️BASIT :
Woo me I even tire for Una matter for this TikTok make e no collect him phone again
2026-09-24 13:09:13
55
MUBARAQ👑 :
Una really dey craze for this app 😂
2026-09-24 16:56:52
1
𝒪ℒ𝒜ℳℐ𝒟ℰ 🪸 :
Watin man do man 😤😭
2026-09-24 09:42:45
218
𝕃𝕀ℂℍ𝔸 🚨🔥 :
Na the advise wey matta give him I dey hear now 🥺
2026-09-24 08:45:57
53
AYOMIDE :
I swear. God go save as this Nigeria 🇳🇬 🥰
2026-09-24 17:24:25
0
༺ 𝐎𝐆 𝐏𝐀𝐈𝐃💰🧃༻ :
Welcome to Nigeria where uncompleted building worth is 400m😹💔
2026-09-24 13:46:25
1
JAY-DOLLAR💥🦅 :
God no forget me too 😭😂
2026-09-24 12:26:11
0
𝑴𝑨𝑹𝑪𝑰𝑵 🍁 :
Please brother i need the live video i don’t know how to do it please can you h me with it 🙏🙏🙏
2026-09-24 07:13:25
24
Devilsmile :
And I go too brutal oo 😭😢🥺
2026-09-24 06:31:49
63
💲🅰️♍️♏️🕎 :
Check the real video very well nah the phone dey ring that why he dey quickly collect ham or if your phone dey ring and your friend hold it you go collect it from him 😂
2026-09-24 15:12:55
7
🫀 :
Na every settings that one dey commot phone😂
2026-09-24 14:03:07
17
🏝️ @....AYOFE 🏝️ :
God no forget me o 😔💔
2026-09-24 14:21:11
1
🚀Q U Ä L Î TY⭐💫 :
To be a man is not a day job 😭
2026-09-24 12:23:39
10
Holar Fx💹📈 🚩 :
Shey him no get phone ni ?
2026-09-24 12:08:15
5
💯AKOREDE B T C VIBEZ 🎶🤴 :
omho
2026-09-24 06:09:33
6
رضوان 🖤🕸️ :
Omoh
2026-09-24 12:36:51
2
. :
2026-09-24 06:48:38
3
Ade money 💰🚀🚀 :
Omoh e go far ooo
2026-09-24 06:14:08
4
JAY-DOLLAR💥🦅 :
God no forget me too 😭😂
2026-09-24 12:26:03
1
꧁✯ 𝔼𝔸𝕊𝕐 ℂ𝔸𝕊ℍ ✯꧂𓆩💸𓆪 :
Ahh make Una leave the guy nah, nah somewhere he go start nah 😏 wetin happen gon gon
2026-09-24 12:05:17
1
Zinomuller✈️🛐🚩☦️ :
omoh olofar oo 😭😭
2026-09-24 08:13:04
2
To see more videos from user @sam.richiebackup, please go to the Tikwm
homepage.