@ashanka.yen: #viral abeg no lie o😂

Ashanka Yen💆🏾
Ashanka Yen💆🏾
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 00:01:04 GMT
41853
8286
338
2233

Music

Download

Comments

buolafunmi_1
𝓣𝓮𝓼𝓵𝓮𝓮𝓶💙 :
Omo I go join and still call back up ooo. He fit no fit resurrect this time 😭😹
2026-09-24 14:43:49
11
hesss302
* 『𝕃𝕆ℕ𝔼ℝ』🖤 :
Jesus go turn him personal savior😹
2026-09-24 17:05:40
10
only1kashy
OGO👑💎OLUWA :
Unless Jesus raise that price or else Wo! 😂😂
2026-09-24 20:21:54
14
___ola.is.him
🕷️ØŁ卂・♡¿𓃵 :
Jesus Wey No Guide🌚😂Na Bread and fish I wan Dey chop?
2026-09-24 14:08:57
174
olorunjuedalo_dc
. :
Omoh we go kpain Jesus oo 😹
2026-09-24 04:10:52
426
mubbie73
RO_DO 🌶️ :
Omo jesus go die for my sins again oo
2026-09-24 12:49:50
178
smallz190
🦇 :
I go wait make Jesus double the amount mah see which money go high
2026-09-24 20:03:51
7
realmilaazul1
mila azul :
if I no kill Jesus make my life spoil
2026-09-24 18:37:15
14
clarajames576
Officer maulo :
What if you kpai Jesus and satan fail to fufill is promise 😂cause devil is a lier as we heard
2026-09-24 17:37:25
34
4re_she
فواز :
And I love Jesus oo 🥺😅
2026-09-24 18:37:17
9
tee.moni5
Tee MÓNi :
Let the richest man survive
2026-09-24 16:17:17
34
backwood255
☆Backwood🦅 :
Omo reading comment is a sin sometimes
2026-09-24 18:55:59
5
ax.teemiz
DAMILARE 🧃 :
And Jesus call Angel Micheal 😂😂 hand go too touch una 😂
2026-09-24 06:48:08
74
thug.boi45
𝐓𝐡𝐮𝐠.𝐛𝐨𝐢 🏝️🚶‍♀️ :
Make e happen first .no put me for talk
2026-09-24 04:10:39
87
oluwatimileyin_backup001
OLUWATIMILEYIN 👑🕊️🤍 :
If no be Burna Boy I no dey do 🦍🖤
2026-09-24 11:59:33
28
ayomide_4567
Big Sam🪖🎖️ :
Jesus go know how he’s going to wake up back 😁that $500m dey important
2026-09-24 07:45:20
25
gaddot07
𝐆𝐚𝐝𝐝𝐨𝐭🧠🧌 :
Jesus you no go vex o
2026-09-24 06:51:15
18
blixx430
EL-GRACIA❤️‍🩹🫶 :
nah from Satan I dey collect now
2026-09-24 07:38:05
16
bigmentor29
bigmentor17 👀💔 :
Everybody know sey............. Jesus no guide😂 why I wan help him 🤔
2026-09-24 13:46:48
30
kvng_franky
FAWAZ 🤍 :
Me to Jesus 💔😂
2026-09-24 00:07:02
21
adeyinka_dc
Sťåÿ..aŵäÿ..fřöm..mè🖤🤍 :
Omo Jesus no go vex oo if hin don wake up I go buy am (Bugatti 1 of 1 wide body heaven kit )make e no fear nah rolls Royce I go use carry am when hin resurrect last time nah donkey them take carry am
2026-09-24 10:10:00
41
noble_min
Mullerd69 :
since covid 19 no one feels better 😂😂🤣
2026-09-24 02:36:46
7
hkscoban
HK scoban ❤️ :
Sorry sir J , you know niqqa need that $500m you gonna resurrect in 3day Dwag
2026-09-24 08:23:43
8
lastborn9889
Barry Smith 🌴 🥰🥷 :
Burna once said… when it’s comes to money I Dey do what…..😅😂😂
2026-09-24 13:57:12
21
olayode067
OLA ❤️ 🕺 :
Jesus go too bleed my brr 😒
2026-09-24 06:42:37
7
To see more videos from user @ashanka.yen, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About