@charley_285: Omo🫩

Mr.C🌚🖤
Mr.C🌚🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 02:19:14 GMT
160028
33703
314
3514

Music

Download

Comments

alabama604
alabama604 :
I Dey wonder how i take spend 12m 😂💔
2026-09-24 15:40:52
230
kdraheld
iAmRaheld :
palmpay go dey wonder who be kudi wave
2026-09-24 12:40:55
153
therealdhatbwoy_ygfx
Dhatbwoy_YG_THeFOREX GUŶ📊 :
All thx to korapay and hydrogenco 👨🏼‍🦯‍➡️😣💔
2026-09-24 15:30:04
23
car.expert68
Ogbestgamer :
Omor nah me Dey send myself money 😳and I just realized
2026-09-24 10:37:55
230
ocheson09
￴ :
1 credit 37 debits 💔
2026-09-24 09:30:44
83
luxurious__sog
Hon. S.O.G 🖤👑🦅 :
That’s why they call it self employed and self paid
2026-09-24 09:42:57
419
natty7_27
𝚗𝚊𝚝𝚝𝚢 :
first time wey month wan end and money in and out no de same level… because I don learn th art of stinginess😂
2026-09-24 19:20:20
18
_omo_toyosii_
𝒯𝑜𝓎𝑜🪽🤎 :
Na rich people full here o make Una gather hand help me
2026-09-24 18:06:19
5
smogov247
LYVE OV SAMSON🦅🇨🇦 :
I must spoil afrobeat
2026-09-24 10:13:43
256
favour_okpo01
. :
I no fit ask for help because nobody go help me
2026-09-24 10:22:32
42
stephanfavour1
God’s own🤍🚀 :
Una get money ooo
2026-09-24 17:47:29
2
koqshaq6
𝑺𝑯𝑨𝑸🦈 :
I gotta go ghost from WhatsApp , people too Dey bill abeg 🫠
2026-09-24 22:06:04
3
realvoltage25
voltage⚡️⚡️🦅 :
Na money wey I save dey save me the next day 💔
2026-09-24 14:30:05
106
omenadolla008899
σмεиɑ∂σllɑ.001🫟 :
Ajeh 😄 I swear to God 📿
2026-09-24 10:35:46
3
favyjewelry06
C𝒽𝒾𝓃ℯ𝓃𝓎ℯ✰ ♡ ✨ :
I swear if I no sell market nobody de send me money o 😂
2026-09-24 09:30:32
23
__richie10
VIC_TOR〽️ :
Normal we no de expect money from people , na why I cherish people way de look me finish give me 😂😂
2026-09-24 08:25:26
58
floridafundz
༒亗 𝙁𝙇𝙊𝙍𝙄𝘿𝘼 亗༒ :
I swear 😂
2026-09-24 12:23:08
2
stacyjowiss
Stacy Jowiss AI 🤖 :
Bro you done see my own
2026-09-24 09:53:08
7
middey_c
🕸️🕷️ 𝓐𝓨𝓞 :
Real oo 😂🤦
2026-09-24 13:07:43
6
vrtex.0
VØRTEX🪙 🧸 :
Omo I waste money this month make I nor lie sha
2026-09-24 15:23:40
20
bigbhanks_
𝑩𝒉𝒂𝒏𝒌𝒔🐍 :
Real🙂‍↔️
2026-09-24 08:23:02
7
kingsantan001
༒𝕂𝕀ℕ𝔾👑𝕊𝔸ℕ𝕋𝔸ℕ༒ :
My bro wan kill me with money
2026-09-24 14:52:15
16
olamore401
No sign of weakness ⏳♻️ .🏌🏻 :
Koda otisumi 😭😭😭
2026-09-24 13:48:00
15
emmaski51
Emmaski💥 :
Omo I no no Wetin I use money do 💔
2026-09-24 17:54:28
10
callmemarley08
⃟ :
Omor una guide for this cs oh 😭
2026-09-24 16:13:14
6
To see more videos from user @charley_285, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About