@i_am_lucky38: Which kind life be this 😭😭

ᵏᵉˢʰ💔🧛
ᵏᵉˢʰ💔🧛
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 03:10:33 GMT
93253
23034
347
4284

Music

Download

Comments

gentle_fx19
🤬G.E.N.T.L.E 📌🙂‍↔️ :
The sub way I go use save the video no Dey self💔
2026-09-24 09:03:56
1087
otteh001
OTTEH⭐️ :
omor na hotspot I take de watch This video like this omor 💔
2026-10-19 14:25:02
0
lost_soul155
😂 :
I de use sub watch TikTok guy no fb nothing Omo
2026-09-24 12:54:06
129
justlucas_7
𝕃𝕦𝕔𝕒𝕤🖤 :
Person come turn beggar for WhatsApp 💔
2026-09-24 14:33:50
95
first_son37
Firstson🕴🏻🧘🏿‍♂️ :
anything wey go make me and you beg sub we no go see am in Jesus name 🤲😔
2026-09-25 08:09:36
68
bbnwi8
Dj Adaś Power Live :
Funny how I now beg for 200 for social bundle 💔🤧
2026-09-24 20:30:36
42
former_rich_man
June 19th 💔💔😢 :
I one lose value finish because of begging 🥹
2026-09-24 20:23:15
22
sonofgod.74
drained_hrt😔. :
Person wey dey park am go think say others no dey try🫩💔
2026-09-24 10:16:38
59
gidkid29
𝐁𝐈𝐆𝐆𝐄𝐒𝐓 𝐆𝐊✨ :
Make nobody view my stories oo 😳😳
2026-09-24 16:05:58
15
youcancallmewealth3
🌴✨ :
nobody dey pick my call again
2026-09-24 14:24:47
73
izziepretty3
Izzie :
Nah hotspot dem on me sef meh 😪
2026-09-24 23:08:08
11
sayheytodaniel6
𝕊𝕒𝕪𝕙𝕖𝕪𝕥𝕠𝕕𝕒𝕟𝕚𝕖𝕝🪾 :
Guy u for just tag me oo😔💔
2026-09-24 12:58:33
17
_big_wise
Wîsê🥷🏿 :
Na hotspot I even use view am🤧💔
2026-09-25 13:31:31
11
oluwanishola2323
Oluwanisola🤍 :
I don loose value finish because of begging 😌
2026-09-25 06:14:34
50
quiet.kid.7
𝓗𝓔𝓝𝓡𝓨🗽༒ :
Them don Dey turn back on me guyy 😪💔
2026-09-24 10:32:50
14
badboyremy8
Remmy :
The Darkest spot of my life
2026-09-24 07:02:20
21
danifoundz
Dani 🌴 :
I don beg sub till, I don Dey shame self make I no lose value
2026-09-25 05:27:33
9
majeoq
Mary🏳️‍⚧️⚧️ :
Hmm ma no talk first
2026-09-24 03:30:57
6
itzdavid316
Savage 🫩❤️‍🩹 :
Them no dy reply Afa again 😂😭
2026-09-24 13:08:51
7
codedslee247
A K O R E D E 🍁🫥 :
Nah my mama sub me
2026-09-24 19:45:28
5
happycruz77
🧨happy Cruz :
God no go allow me and my brothers reach that stage 🙏🥹
2026-09-24 17:45:43
18
trust__in__god0
TRUST_IN_ God :
He go far 😓💔
2026-09-25 08:27:49
6
To see more videos from user @i_am_lucky38, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About