He Dey go 7 months within Lagos but e no mean he go hustle ni he loves me
2026-09-26 15:19:32
2
BIGGEST MERRY💝💘🙏⚘️♥️🌹🥀 :
he dey go hin daddy house come the next day abi😂😂😂
2026-09-26 16:27:18
0
CAKES AND GIFT IN IKORODU :
He wan go hustle for his friends side 😂😂
2026-09-26 08:01:59
51
@teewhytees :
Me sef no Dey sleep house .
2026-09-26 09:39:47
47
Ayoolaᯓ★ :
It is well, I even do semo down last night 😩
2026-09-26 10:01:42
26
Tiwa Cluster lashes in Ikere :
No ooo but he Dey always slept at his friends house
2026-09-25 08:57:17
50
💫💕ewa mhi✨💕 :
Omo this thing no be memes oooo some wife’s dey face this thing lowkey oooo but who them wan tell😂😂😂😂
2026-09-26 07:42:12
25
Ehmerjay🧙🏿♀️ :
We no go gather sleep the house
2026-09-25 11:05:04
164
ZANNY KEKERE💎🥰❤️💐 :
omo!!! the married man wey I choose as partner dey my house since a months now ooo😂🤲
2026-09-25 07:29:25
53
AYONI :
Married people no get peace of mind 😂
2026-09-26 08:14:06
1
Samantha Kel :
He say he Dey find update since 6months now 😂😂😂
2026-09-24 15:11:13
64
Olaitan :
Who throw me stone 😂
2026-09-26 08:31:25
2
October 23🤭❤️ :
Na everytime them Dey find update 😌😂😂
2026-09-25 09:02:25
12
Zee-Nah :
Single people come let’s dance 💃
2026-09-24 21:27:17
9
Mzfiyin✨Afctouch💇♀️ 🪞 :
I read comments for a Living😂
2026-09-25 08:34:22
7
Only1 Tenosexy of TikTok ☑️ :
Na me get weekend 😁na my iyale get Monday to Thursday Kolofar baby😅
2026-09-25 09:22:33
5
JEMILAH❤️🌹 :
He don enter house now self
2026-09-24 18:39:57
60
Victory💅🌺 :
If you don marry life don automatically win you 10-0😂
2026-09-25 10:41:49
6
🙃💯 :
Me sef go stop to dey sleep house make we both no sleep house 😂
2026-09-24 15:20:38
88
ifadamolaapetebi💦🧜♀️🌴 :
even if he dey sleep
I no trust him o
2026-09-24 18:50:59
28
RealtalkswithAnnie❤️ :
My husband leads by example because him know the wife him marry say on how him begin sleep outside I go mirror him energy. So yes, my husband Dey sleep house always because for this side we no be gullible wife.
2026-09-26 10:15:24
13
To see more videos from user @horluwaseun80, please go to the Tikwm
homepage.