Na so guys go Dey disrespect dia guys cos dem guide
2026-09-24 08:12:38
122
. :
Me wey go just walk away…
2026-09-24 08:18:14
159
0lanrewaju01 :
Na once I run put my phone for pocket 🫣
2026-09-24 12:38:06
0
IMOLE AYO❤️🪵 :
The boy once said 😹
2026-09-24 08:31:37
29
West King :
Watin man do man 😡
2026-09-24 09:30:00
9
CHARLESDON EXCHANGE 🇵🇭🇺🇸 :
God abeg ooo
2026-09-24 12:34:29
0
bigraymond05 :
Na why if guys call me for chill if I no get at least 20k i no Dey go anywhere .even if I go i go Dey mind watin I chop to make sure say I no chop pass my Acc balance . Na that time i go call person wa serve us Dey whisper for him/her ear be each of of the food including each drink so I go know watin i go on😂
2026-09-24 09:18:34
13
PAPA EXCHANGE 💥💫 :
if no be say the meat many i for waka comot 😂😂😂😂
2026-09-24 12:15:57
0
vilaclip :
U for no video the food at the first place
2026-09-24 07:17:12
5
Uchechukwu🦋🌴 :
😂😂😂😂😂 Me and my siblings
2026-09-24 12:04:08
0
FOUBAL7E🦂 :
Peller once said
2026-09-24 08:34:04
26
wrlds222 :
I don cancel am! Make I sha chop 😁
2026-09-24 08:13:47
7
Kels_thread :
I don cancel am naa😂😂
2026-09-24 07:04:26
40
MeMe Lord 🏆🎱🩵 :
Guide settings 😢🤣
2026-09-24 08:27:47
16
Hillary🤍🍃 :
I go stand up de go house😏
2026-09-24 09:26:55
5
ŁĄPĄÇĦØ :
Very tight settings 😂
2026-09-24 08:12:05
8
Jenny :
See finish 😂😂
2026-09-24 10:30:43
0
Ransford :
Watin man do man 😅
2026-09-24 09:02:34
10
vilaclip :
Bro Guide ooo
2026-09-24 07:14:03
15
austyne113 :
Funny thing be say na him fit pay las las. Y’all too serious in the comments. Una no dey play for una friend group?
2026-09-24 11:42:40
3
Mr Shawarma King :
no mind am 🤣🤣🤣🤣
2026-09-24 12:09:29
1
Cote de pablo :
Another reminder to guide lol
2026-09-24 10:51:00
2
TimiDominion :
Illegal settings
2026-09-24 09:06:41
3
ACTIVE ‘Sparky’ :
How far bro remind the name of this place I don go there before but I forget the name… I know it’s in VI
2026-09-24 11:19:06
0
Gabriel Jesusvii :
na once i go run🤣🤣
2026-09-24 08:31:20
4
To see more videos from user @alfred_creator, please go to the Tikwm
homepage.