I don use my phone flashlight find my phone for abt 1 hour ๐ญ๐ญ๐
2026-09-24 09:21:34
2147
Girliee๐ฅ :
But wetin dey cause this thing sef ๐๐
2026-09-24 14:43:17
454
Maria๐ :
I won go bath enter bathroom my phone ring and I come outside pick after I finish call I forget watin I won do I use like 30min as I no remember I sleep after 2hr wey I Dey sleep na him I remember for dream say ba bath I won bath b4 my phone ring
2026-09-24 19:03:32
3
โจ๐ฅVฤฉCTรR๐ฌ๐งโค๏ธโ๐ฅ :
I go hold my phone still Dey find am ๐
2026-09-24 19:34:23
1
๐โ โ๐ธ๐น๐๐ :
I don first use my two legs find my leg before
2026-09-24 12:56:10
671
Ava Rose :
I just patrol kitchen like five times still no remember wetin I wan carry for there
2026-09-24 14:52:08
120
Chibuikem :
I dey forget wetin I hold for hand self ๐๐๐
2026-09-24 19:31:40
3
ZTRO~Z7 ๐ :
Earpiece dey my ear I dey play song join and I still dey find am ๐๐๐
2026-09-24 10:10:59
300
milli fundz :
Please i want to ask a question.
Sex before marriage is it a SIM?
2026-09-24 16:19:48
50
Abel ๐ฅ :
Me where watch the video the look for the cord๐
2026-09-24 15:49:28
1
Dolazboy :
I put my phone for mouth, dey use torch find am inside house๐
2026-09-24 12:09:56
105
๐DC๐ง :
I dey find my phone for dark ๐ and nah the same phone i use on touch light ๐๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐