@_mosthatedmikee: #fyp

Michael (Saint) 🖤
Michael (Saint) 🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 07:49:21 GMT
77198
18576
230
5560

Music

Download

Comments

chikamso550
Kam Kam🍒 :
Like eeeeh and is not funny I go come they look myself if na spiritual ooo because omo 😂😭
2026-09-24 18:31:41
0
enny._5
Enny✨🌸🧃 :
And na dem dey lucky for inside relationship pass 😭
2026-09-24 08:46:21
322
hamdiyah165
🌹𝓗𝓐𝓜𝓓𝓨🧕🌸 :
Abi na because I no get nyash?😭😂
2026-09-24 09:37:42
98
user17013608929
Nicky love :
Omo Na because I fat no come still get shape
2026-09-24 17:58:40
1
_nellymax
𝓔𝓵𝓵𝓪𝓫𝓪𝓫𝔂🌸 :
Weytin dey go on gangan🤦‍♀️💔😹😹
2026-09-24 17:29:32
4
araola02
ADUNNI🥳 :
Nah my papa family dey do me 😹💔
2026-09-24 18:49:50
1
favour.vicky23
Favvy’s Royale Pastries 🥐 :
E de favor them well well😭
2026-09-24 17:51:21
3
faithe.._
faith 😝💕 :
make I go read 😹 I no fit lose for both relationship and school 😭
2026-09-24 18:03:29
2
callmeify3
𝓘𝓯𝓮𝓸𝓶𝓪🍫 :
This relationship of a thing na luck 💔
2026-09-24 09:30:38
69
prissy_queen22
Prissy✨🧸 :
omo I think sey na only me dey reason this matter😭😭😭
2026-09-24 08:33:00
56
fijabi30
F'aby🥥🧸 :
I wan raise my Cgpa na why.
2026-09-24 09:37:56
17
pat_andrew0
. :
We go again next year, this year don pass
2026-09-24 11:59:07
9
happy..57
happy🐱🩵 :
I don talk about this thing tire🥲but Wo abeg i don give up… I’m happy for people that have luck in relationship.
2026-09-24 18:32:35
1
_the_glamgirl
_the_glamgirl |MUA IN IJEBUODE :
Help me ask God o
2026-09-24 08:46:37
7
aunty_blessingsdiary
Miss Blessing💞🤍 ♋️ :
And they dem get luck pass😂😂 omo ehh
2026-09-24 16:23:52
2
somadina2025
💕somadina218💞💝 :
Maybe we're both missing pieces in our story 😂
2026-09-24 17:29:12
2
normly_urgurl
~Berthia~🖇️🌸 :
I don’t know why I can relate to this 🥲
2026-09-24 10:16:35
3
aku_yarh
D🖤🫧 :
Chai life is unfair 😭
2026-09-24 12:01:18
1
kemisola0623
Kemi🖤 :
(And na me Dey do shakara oo)😭Woo I’m single guys am ready for relationship now 😩😔
2026-09-24 17:48:39
2
__introvert36
—Me~na 🍂🤍 :
Omor I’ve thought bout thisss several times, true true love is blind!!
2026-09-24 18:08:38
1
mr_feilx
mr_feilx :
What d need for the rush
2026-09-24 15:24:11
0
dini_vela
Dinivela🌹 :
Or it’s because of this my bad character 😭
2026-09-24 11:42:04
2
fadheelat1616
fadeelat😌❤️🎀 :
Ko tie fe ye mi mo 🥺
2026-09-24 09:36:02
1
_oyinade_
OYINLOMO🌸❤️ :
and no be say e serious only oo, e still dey lovely
2026-09-24 08:55:19
2
youngfaith27
🫧Ms…Faith🫧💗 :
What’s happening
2026-09-24 10:15:22
1
To see more videos from user @_mosthatedmikee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About