@marlian_promoter: Zino whyyyy 💔☹️#zino #zinolessky #zinodicts #fypシ゚viral #makemeviral @BANKU

JAGO🎱 (MARLIAN PROMOTER🎶)
JAGO🎱 (MARLIAN PROMOTER🎶)
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 07:51:30 GMT
15925
2814
131
138

Music

Download

Comments

zamana.xcash
🦅❤️ :
Zino no wan too blow the song he know wetin he dey do 😂
2026-09-24 14:27:28
1
segzygold04
segzygold04 :
First person to talk true in my fyp😂😂😂
2026-09-24 10:23:45
171
goldmighty06
verified ✅ zinodict🐦‍🔥👿 :
Una sha go see something say
2026-09-24 09:35:16
30
imolegnldwc
Dee light💡⚡ :
Anything wey make NSNV’s dey chop Pansa pansa, we sef go chop our mentor song
2026-09-24 08:45:23
31
readone0678
ReadOne :
You’re not making sense, bro 😂 You don’t even feel what Zino is trying to do. He literally stepped back and gave artists like Ayo Maff and others room to thrive, so what’s wrong with him exploring that kind of sound? Oga, listen to the song properly and as many times as you can before judging it. This song is a solid 10/10 for me
2026-09-24 13:14:21
2
owolabi.0011
~{Opeyemi}~💙🔫 :
We go chop am
2026-09-24 07:56:59
21
yisha4098
Merlin🥹❤️🌺 :
No o na the speaker brust for there 😂😂
2026-09-24 14:17:10
1
xxxxxx09__13
𝕭𝕷𝕬𝖅𝕰 ⛄️🔥 :
Bro,na the best cause am. That beat hard if na small artist,he go fuck up oo,that’s the fact
2026-09-24 09:08:24
12
splash10106
Splash Enes :
: They know still wan talk true yet, Ayo kill E song 💯
2026-09-24 11:32:35
1
forexfund2
Xauusd fund 💵💸 :
E don burst I Dey see vision 🥰🥰🥰
2026-09-24 09:13:30
22
oluwabolaji60
Olaide Bolaji🖤✍🏾 :
Bro I think say nah only me Dey reason like this o, cuz no be the zino wey i fall in love with be this I swear!
2026-09-24 08:07:58
4
mcholy00
. :
Nah Wetin I tell my guy e no reply me Omoh
2026-09-24 11:34:41
6
vibez_like
ISAIAH🫰 :
ahswear he tooo hype am😂😂😂
2026-09-24 09:50:06
1
___bella____01
___BELLA____ 🕊🍀💭🚀🧌 :
Leave it or love it abeg
2026-09-24 10:01:54
2
kazzy_boi
KAZZY_001 :
Watin be the meaning of all this one if you know wan hear am leave am anything song way Zino sing Una go get problem with it watin happen self you think say the songs self easy like that sha that guy no try for this song bro make una stop all this rubbish jhare 😠
2026-09-24 09:53:55
4
wisemanatk
Wise Man🧃 :
bro if you sabi song well you go no say e no fit enter with e tone. to enter with his tone the beat need to be stop and you can see the vocal. big z understand the game nah why e use that ayomaff tone. baba the song go Allah
2026-09-24 10:55:37
0
razorxfundz2
Razor💫X Fundz🌎⚡️ :
Na because the tone wey Ayo maff carry enter now he no fit change am
2026-09-24 10:26:07
0
bankejnr7
Banke jnr :
but awan nta
2026-09-24 08:02:13
0
starmiz30
$TARMIZ 🥷🔱 :
Wetin you dey expect am make he sing guy 😏 you know check the tittle nhi bro
2026-09-24 12:13:59
0
frenkiee_vibes
Frenkiee 🖤 :
I for say na only dey vex for the song
2026-09-24 13:43:43
1
warizsv
𝓦𝒶𝓇Ꭵ𝓏 SV🦀 :
Wetin Dey pain me be say them go use the sound tire for TikTok but to stream he Dey hard them 😂
2026-09-24 15:40:46
0
reallarry02
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Bro you have sense
2026-09-24 15:20:05
0
zeeno_trading_palace
Z££ÑŐ😌🥷❤️ :
No wait let me help you this what happened the malaria song is already recorded as single by Ayo maff go check him page he don dey post the snippet since 2025 so he just later decide to add zino this year nah why the tone different nah 2 different studio they take record am if u hear Ayo maff first chorus u will see sound different to his second verse so nah same second sound ZINO follow if to say dem both record it from start e no go sound like that so calm ur head
2026-09-24 15:03:31
0
worldcut3
Big_World_Cut💈✂️ :
2026-09-24 14:58:55
0
bankejnr7
Banke jnr :
aje seh
2026-09-24 08:02:00
0
To see more videos from user @marlian_promoter, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About