@star_prince001: POV: That one girl that was there with you when you had nothing

Star Prince ⭐️🤴
Star Prince ⭐️🤴
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 08:36:23 GMT
386945
88482
1112
3188

Music

Download

Comments

okepastor1
oke pastor :
nobody go fit steal my sticker 😂😂
2026-09-24 13:39:04
159
bigfx_45
BIG FX COMPANY NAME ♠️🎯♠️ :
I no fit do this thing until my Girl don born for me I swear
2026-09-24 10:18:27
724
noralove57
Sweet Cherry🍒🍒 :
I don do am tire omor e no end well oooo
2026-09-24 10:39:17
299
divinemercy273
Chubby :
She fit still turn up for you make you no remember her . Some guys get bad life normally
2026-09-24 11:15:57
198
cjchidex
CJ chidex :
nah girl wey turn up we go turn up for, even if we no marry her , we go short down her weeding with funds
2026-09-24 09:55:40
316
da_recover77
Da_recover🛫 :
Comot for road make I spoil afrobeat 😂😂
2026-09-24 17:24:16
0
unknownli53
👿🤬👿 :
Na girl wey do for us we go do for
2026-09-24 16:20:50
20
therealfineboibmf725
BIG FOCUS💙✌️🧌 :
We all have that one girl right…?
2026-09-24 10:09:42
126
onote01
Francis :
Anybody Dey wey want turn up now ?
2026-09-24 17:27:12
1
princeambrose_0_
✨CHUKWUEBUKA✨ :
Abeg where I go find this kind girl 😁
2026-09-24 11:40:27
33
s.queen888
Abaz Etim 😎 :
make one broke boi de invite me over 🤣 i go de come
2026-09-24 10:29:40
89
ugbeishioma
Promise love 💕 ❤️ :
I don even do pass her self money, gifts but e no end well 😏🤣
2026-09-24 13:33:05
20
surephilip
śúŕè~Phìĺip⭐🌟💫 :
Na girl way de with us when we nor get go enjoy when we get
2026-09-24 10:39:51
31
allweather_9ja
Allweather_9ja🇳🇬 :
The longest comedy ever seen 😳😁
2026-09-24 17:03:37
2
milez_kenechukwu
Milez™️ 🇬🇧 :
Omo if you get money you no go send how you spend am
2026-09-24 11:14:26
5
no.feelings126
💔💔💔 :
me I even do pass like this once in guild baba say I no be in spec 😂😂🤣🤣
2026-09-24 14:43:44
8
ameh.s.ekondu
Biggest🦅 :
Girl wey de feed me when I de school I buy her iPhone 16 guy wey I meet inside last year de advice me. Na once I block am
2026-09-24 11:13:14
17
fannie857
✨༺XTEPHY༻✨ :
Chat gpt top
2026-09-24 11:09:57
3
melodysdm
Melody Sdm :
You go think say na content
2026-09-24 11:25:23
40
big_emmynent_buy_n_sell
NON-CHALANT PLEASURE PLANETS :
omo e be like Jennifer nah better girls my ex jenniger was
2026-09-24 09:44:36
66
pabloxchange5
BELIEVE 🤦🤲💔 :
Omo this kind girl , deserve the world 🥰🥰🥰
2026-09-24 12:04:52
21
pablodc_5
꧁࿇♥didi :
No be ChatGPT be that 😂
2026-09-24 10:24:56
88
idyme529
IdyMe529 :
Who know sey Tinubu no go win upcoming election?
2026-09-24 08:47:21
82
mr_p39
mr_Pwears0 :
Na the news don reach everywhere 😁
2026-09-24 10:32:55
12
verified.orphan448
verified orphan :
now adays boys nor dey remember girl wey suffer with am ooh
2026-09-24 14:26:57
16
To see more videos from user @star_prince001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About