all of us wen they born us 2004
make una gather here
all of us Na dat 22 we day😏😏
2026-09-24 21:19:46
6
ßîğ Ņâmé :
Omor I dey 20 now, and na from age 18 I begin pressure myself so you no need to tell me ski, e dey my mind already cause if you no pressure yourself to make am, nobody go pressure you.
2026-09-24 21:03:18
2
vsn_clo :
From 18 upwards you suppose don take life serious…
2026-09-24 12:18:36
73
Jeffrey Olson :
for life wey person fit die at anytime
2026-09-24 13:25:02
37
FUTURE 🇳🇬 :
Guy calm life no too serious
2026-09-24 12:59:31
24
Chidinmas’core :
Thank you 🙏🏾
2026-09-24 18:37:06
1
Italo222 :
Una Dey push pressure give young adults… please do what u can.. no allow person push u
2026-09-24 10:52:05
42
SIRVIC :
22 far o
2026-09-24 16:55:32
1
Black :
No be lie bro
2026-09-24 17:01:58
1
favorite chinemerem :
and na 22 I de enter 🥺🥺🥺
2026-09-24 11:17:05
25
cally77 :
Thanks man
2026-09-24 18:30:42
1
s🥰w❤️e😃e💋t s🤍u c😩c🥹y😁 :
I never reach 22 o😒
2026-09-24 09:07:31
16
judxxx1x :
Why Una leave age 40 ?
2026-09-24 17:32:17
1
★ൠ 𝔹ℍå𝐃𝐯เʳ𝐆ïℕ👿 😳♡ :
I never reach 22 but my mindset don reach 35 😓 d Street is not friendly 💔
2026-09-24 14:06:11
5
Mosemidee :
for those who never reach 22 you better no wait before you reach 22 hmmn okay
2026-09-24 11:06:27
5
Alucius 🎧🎶🎸 :
and I'm 22
2026-09-24 09:17:30
5
M.kolo :
23💔
2026-09-24 17:20:55
1
wendybliss :
me wey don face the word since 17 till now I reach 28 Omo e go better one day regardless we move I won't give up oh🙏
2026-09-24 10:38:09
6
One love ❤️ :
Thanks man
2026-09-24 11:00:03
5
josh stiches 001 :
All this thing na content joor.
advice full everywhere no capital..
2026-09-24 17:56:00
4
lenardbarkley :
True talk bro
2026-09-24 16:43:14
1
PRINCE NANA OHENEBA🤴 :
Thanks, Boss🙏
2026-09-24 17:14:59
1
sadeeq 😎 :
omo" 22 too much man😒
2026-09-24 16:26:24
1
Çhioma🌹 :
omo make una o pressure ohh
life nh small small
make person no pressure too com die
2026-09-24 18:18:26
1
JUST a Gurl😍💕 :
I no ft kill myself😂😂
2026-09-24 18:13:22
2
To see more videos from user @_mrbuchi_, please go to the Tikwm
homepage.