“ no dey call me oga, na me Dey give you work “🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-24 11:14:59
46
Cyrin🇨🇦 :
One good thing be say all this shout and insults, you will still see them together tomorrow laughing and gisting. That is why they are men , nothing crosses the heart. 😁
2026-09-24 11:44:41
33
Alhaji fresh :
Na me they give you work 😅😅😅😅😅😅😅😅
2026-09-24 11:56:42
0
bã$$ the investor 🏦💸🧐 :
“Na me Dey give you work “😂😂
2026-09-24 11:07:12
162
†GUSTAVO :
me wey fuvvk up three goals
2026-09-24 10:44:13
37
Sharon O :
Everybody just dey throw threats , who will be left on the field to ball😂😂😂😂
2026-09-24 12:40:41
0
Hasashi :
I want to join you guys 😂
2026-09-24 11:48:32
1
@OfficalCee(Kingbull👑📉📈📊) :
funny enough dem no go fit throw punches
2026-09-24 10:28:28
23
lynxxyz00 :
“No Dey call me oga” The guy Dey find reason to throw blow😂
2026-09-24 12:38:26
22
SMB :
Fun fact: they will never fight
2026-09-24 12:05:55
17
big_sicx02 :
Funny enough na the therapy be this. Men need where they can just vent out all the anger in them (the one the opposite gender instilled in them)
2026-09-24 11:04:47
7
DOBabatunde :
how bad is that guy?
he is bad to his teammates and the opponents
2026-09-24 12:46:56
0
_rimaG :
Jibola and eddy emotions de always high
2026-09-24 10:14:53
0
The_jays444 🇺🇸 :
“No Dey call me oga, na me dey give you work” [Tears of joy]
2026-09-24 14:51:11
4
C.J.bureau__footwear vendor. :
them go still drink together
2026-09-24 12:23:50
0
CHISOM :
thats the joy
2026-09-24 13:12:56
0
THSAN :
Na ball una Dey play here or na wrestling
2026-09-24 11:33:36
4
B :
Guy 😂😂
2026-09-24 12:33:27
0
Emmanuel Prestine🌎💰✅ :
una no ready
2026-09-24 12:04:24
0
M.kolo :
abeg I want join wuna be like na Abuja central area pitch be this bah around junkyard😂❤️
2026-09-24 13:05:46
0
bigshu👟👟 :
abeg where d pitch dey abeg
2026-09-24 13:03:04
0
Hijay Cosmeticz :
No dey call me Oga😂na me dey give you work😂😂😂😂😂
2026-09-24 10:57:48
1
To see more videos from user @footballdiarytv, please go to the Tikwm
homepage.