People wey don press money pass for me,I don’t even know they are rich…u see all those ones wey dey brag,is either they are lying or they are very stingy….
2026-09-24 11:38:48
26
Ada bekee :
me trying to explain exactly this to him
2026-09-24 10:15:16
24
𝒯𝑜𝓋𝒾𝒶💞 :
Old format 😭
2026-09-24 16:42:41
6
𝓜𝓮𝓮𝓵𝓪𝓷𝓲𝓷♡ ✨🧚 :
na watin dem no know
2026-09-24 16:57:17
1
eve_lynben :
Millions way I no see for my account and I no spend am no concern me
2026-09-24 10:49:38
11
mercystouch01 :
🤣🤣🤣🤣🤣my small 2k wey I don dey save for the pass 50yrs sehhhh
2026-09-24 12:11:21
9
Elianne joy :
This girl go kill me one day 🤣🤣
2026-09-24 11:39:56
7
💜QHOBHO☪️ :
Oga talk me say he get $2m for account, me wey I need 2k cedis and you no dey give me , how your money take concern me again 😂.
2026-09-24 12:24:48
9
Jasmine :
E don cast my sis/bro
2026-09-24 11:29:30
2
Chinenyenwa :
Na old school format
2026-09-24 10:49:28
1
🖤𝓗𝓪𝓹𝓹𝓲𝓷𝓮𝓼𝓼🖤 :
wetin concern me and Audio money😒😒😒
2026-09-24 10:20:53
1
Big Leo ♌️❤️ :
Abi oo cos wetin concern me 😏
2026-09-24 10:36:12
3
VEESLIMCLOSET | Clothing brand :
They don’t know
2026-09-24 10:54:18
3
riquesa_scent🫧🍭 :
Real!!!!
2026-09-24 10:02:18
2
riquesa_scent🫧🍭 :
E don cast o!😂
2026-09-24 10:04:04
1
Awele :
😂😂😂
2026-09-24 10:03:36
2
Ms.Lovelyn🎀 :
2026-09-24 10:05:21
1
Joyce Beauty Empire :
Even the money wey dey my account no be my own
2026-09-24 18:55:38
0
chiomaonyeego :
Werey you be really werey 🤣🤣
2026-09-24 18:22:27
0
🧬 Gene 🧬 :
Exactlyyyyyyyyyyyyyyyy😂
2026-09-24 20:09:26
0
To see more videos from user @werey_official, please go to the Tikwm
homepage.