@realkingofqueens: Replying to @Queen so-fine 💞💗🫂💞💗 how loyal can a man be when he becomes rich, let’s celebrate hard working men round the world plzzz#bbygelo #blowthisup #motherlove #food #fyp @Angelo Okasi

🥀💔 KING OF QUEENS 💔🥀
🥀💔 KING OF QUEENS 💔🥀
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 10:33:58 GMT
129095
20803
103
219

Music

Download

Comments

qwinanita4
Anita@ :
The woman wey I Dey buy akara from his son is using 17pm I Dey fear to buy #300 akara😂
2026-09-24 16:32:15
1000
morphiemilez
️ :
Open small restaurant for mumsy employ staff if at all
2026-09-24 17:26:50
294
wchat654
w chat :
una just dey talk open restaurant for mom. omo na lie ohhh. she go dey do that small biz but her account go dey swell like mad. she no dey compete with or wan impress anyone.
2026-09-25 11:58:22
1
itz_e.kenz
E.Kenz :
Mumcy no go gree make u open restaurant 😂 no worry I understand
2026-09-24 20:10:21
253
mma72324
Cee c :
Im in love with men like this ‼️‼️
2026-09-24 13:15:13
253
raymondjustice2026
raymond_king :
What your obsession with him ? it getting so weird. I mean they're allot of boys doing the same thing, everywhere
2026-09-24 13:47:42
213
jesseekeh403
Jesse :
chai this one touch me 🥹 God bless him more
2026-09-24 17:12:56
49
nedim22_
𝗡𝗲𝗱𝗶𝗺 :
I sure en dun try open shop for she no gree😂😂
2026-09-25 01:45:10
5
juliemiller090
Julie miller :
My mama na landlady of one bungalow that she lives in ,and 2self cons for rent , has over 5m in her acct atm and my mother still wants to go to ori oke and pray everyday… like ? Meanwhile my mama no be pastor or prophetess infact she Dey see some kind disrespect for there wey she go just smile and if she Dey tell me I go Dey boil 😡I don beg her tire my mama no gree commot for mountain o , she Dey spend d whole weekend for there sometimes 🤦🏼‍♂️
2026-09-25 09:52:37
6
dndpappycodedfx
DNDPAPPYCODEDFX✰ :
Na man wey Dey ungrateful no go do am
2026-09-24 17:00:00
39
excel_lowkey22
🫩 :
The person Wei Dey sell foodd for our skl her pikin get AMG 😭
2026-09-25 06:55:19
14
el.patron96123
EL PATRON🥀🌹 :
My mama never know say she don old we don talk pa mother of 4 boys wetin we expect na army she be God bless her lovely heart ❤️
2026-09-25 09:36:35
1
bellalin037
bella :
what's the big deal here🤦
2026-09-24 16:13:20
11
montana4pf_
MONTANA OF GOOD LIFE❤️🇬🇧!! :
Nah so I go take do for my mummy soon ❤️
2026-09-24 21:49:55
3
princess09060569072
princess Daniels, CEO of cakes :
does he even know u always video him
2026-09-24 14:39:41
23
mutherfuckingade
in_dl'/l :
my mummy say she no like to dey stay house she want dey work so I go follow her work na 😂💔
2026-09-25 06:56:49
6
user5770532726199
Queen so-fine 💞💗🫂💞💗 :
Awwn 🥰😂 thanks for the video I pray to marry once and marry right 💋 First daughter and responsibilities 🥹🫂🎧💕
2026-09-24 16:09:18
25
debbie_kantie
Debbie_kantie😇 :
Oh my God🥹 amazing
2026-09-25 05:46:52
4
user1281406818363
N💖u💖e💖l💖l💖a 💖 :
nah better pikin e be
2026-09-24 11:47:37
10
busymisfit
BusyMisfit :
I de do am every time
2026-09-24 17:48:23
6
emmypec9
EmmyPec :
I once carried my Mum to the market to sell some farm produce, the to and fro fuel money exceeds both profit and isiego but the joy she gets from being at the market is worth every dime in my pocket
2026-09-24 19:49:30
14
boicoded77
Coded lifestyle :
2026-09-24 19:45:58
4
man_like_loner
Lonely psycho :
Anything for momsi
2026-09-24 16:30:22
4
uniquecollections12
Unique Collections :
2026-09-24 16:30:13
3
user65452846538578
li😜tt💥le s🥰u🔥m🦋a💯 :
loyalty is the best
2026-09-24 15:11:11
3
To see more videos from user @realkingofqueens, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About