Omo I be open university graduate…You go read until you wan fraaaaa 😂😂😂
2026-09-26 06:08:45
5402
ghostfade :
We don’t make noise ‼️
2026-11-03 22:02:19
1
@Wealth_1101 :
All this one no concern me, this guy go Dey move phone oo 😂
2026-11-03 17:36:13
1
orooluwa0 :
That’s where I finished my first degree, and got a fully funded scholarship afterwards for my masters abroad
2026-11-04 00:42:55
1
Dfw.Rhema ᥫ᭡|| Graphics girlie :
Open university wey i wan apply for? Thank you Jesus for this video
2026-09-26 00:33:21
3623
JARTS :
I graduated there lol😂... shockingly I was the only one amongst my guys that graduated that year 😭😂
2026-09-25 17:52:24
14334
. :
We dy here lol
2026-11-03 19:14:18
1
Goldengadgets :
We be master holders😂
2026-11-04 00:10:12
2
🥀Wicked•Lady•🖤 :
Graduated from NOUN with second class upper 🥰
2026-09-26 04:47:17
5239
ZICO HND👿 :
No b lie my sis run
2026-11-03 23:02:09
1
Nuella :
School wey be say nobody go force or rush you come write exam ooo and you no go see F, e go just Dey empty, your years go just Dey increase😂😂
2026-09-25 20:21:38
2122
Big~Bright 🔹 :
Una no talk quick I dey 100lv second semester
2026-09-26 04:13:31
5428
VIKTOR :
Billing billing billing Omo I don tire
2026-09-25 19:58:27
676
xo.sukie :
Year one and two go first be like joke 😂 year 3 you go first see signs before you see wonders for year 4 😂
2026-09-25 18:51:57
1652
𝐀𝐝𝐢🕸️ :
the kind shege I de face as I enter 300 level ehh 😭
2026-09-25 13:10:57
355
Therealmaj :
Trauma no gree me talk,exam go start you won’t know till it ends😂,carryover opor,I’m a 2024 graduate sha💃💃💃
2026-09-26 00:58:57
398
St.gadgets&accessories :
400 level na diee, I wan dieee
2026-09-25 19:28:46
76
SuWoo :
omor una dey suffer oo 😂😂😂
2026-09-24 17:05:19
63
Progman🪖 :
I go lie for u 😂
who no go no go know o 😂
2026-09-24 23:09:29
64
myep551 :
Omoh open university is not for the weak 😩 e hard pass conventional university
2026-09-24 13:09:43
570
dinmamodella247 :
Read ooo because it’s what will determine your success . No machinery , no cheating .. that’s all I can say . I am in my final semester . Done and dusted is my story this year .
2026-09-26 05:32:37
434
chetadgod :
I dropped out. And I dey brilliant o. I couldn't cope
2026-09-26 06:07:38
2158
JMCthefirst :
Guy Open university hard gan, you are basically your own teacher, cause you won’t even see lectures.. the. When that TMA stuff comes up it’s just frustrating, I had someone attend this school actually it was really hard on them o
2026-09-25 18:48:19
176
Itoro🀄️ :
omo and I be wan enter that stupid school ooo🤣
2026-09-25 21:54:01
25
Mikkifrosh😎😇 :
wait ooo
school wey I wan enter Kon dey hard keh 🙆🙆
Omo Jesus Christ
2026-09-25 21:12:59
116
To see more videos from user @garrilordgotbanned, please go to the Tikwm
homepage.