So Una papa guide my own say e never see 1 million
2026-09-24 17:39:56
0
Richard :
My dad will say he has 5k in his account but when it’s time to pay school fees of 8m he will pay it instantly
2026-09-24 15:59:11
165
₱ :
If then print my own bank statement,my papa go shout 😹
2026-09-24 17:47:26
0
astarinmyworld :
I knew when he paid my full med fee tuition in uk for me 😭😭
2026-09-24 17:52:39
0
aycutz05 :
Which father
2026-09-24 14:01:01
711
JAMAHO :
All of Una papa get money now o, but na young boys Una still dey bill 😭😭. Everybody is always rich on the internet 😪
2026-09-24 16:49:29
29
biglifejosh :
I swear
2026-09-24 17:51:57
0
Mäňï :
My father wey hate bank?
2026-09-24 17:40:55
1
ikenna :
what is this uncle saying
2026-09-24 15:24:21
25
Onas :
Before he Dey send you to apply you no know say he guide ?
2026-09-24 13:05:38
199
𝓐𝓴𝓾𝓭𝓸🍒✂️🌸 :
I no fit relate I be orphan 😭
2026-09-24 16:41:56
3
Lami :
Nah your papa u just use style update us so…congratulations on your visa in advance 🤭
2026-09-24 14:14:12
31
I’m🃏TîMï :
Na my mama shock me
2026-09-24 16:23:35
94
God's choice ✝️ :
bruh this shii happened to me 2023 when I was preparing to travel
agent talk how much he want na him my papa say him get 5m bruhh I shock 😂💔 cause that dey always dey do like say he nor get
but the whole thing fell through cause of my IELTS score💔🥲
2026-09-24 16:44:28
5
Gramboy :
Brooo I can relate kpa 😭😭😭
2026-09-24 15:45:43
7
Boobs 👾 :
Where the papa dey😂😂
2026-09-24 16:30:03
1
Slime💕 :
My papa go need ask for my own statement 😂
2026-09-24 16:19:43
2
My Private Account :
you ehh 😂😂
2026-09-24 13:53:36
0
reguler_joker :
I mistakenly see my popsi PalmPay…PalmPay oo, I realize say I never even start Dey hustle sef 😪
2026-09-24 15:14:37
6
Fortified Sfm :
Facto brah
2026-09-24 16:51:31
1
Akp :
Bruhhhhhhh😭😂
2026-09-24 14:04:55
2
Mr Random Talks :
Not a lie , this man keeps saying Ejirom Ego until one I hold him phone Alert open.. omoh I come feel like say thisan no like me as him first son. 😅😅😅😅
2026-09-24 15:24:49
0
maxlynofficial :
2026-09-24 14:39:21
2
Robin :
Hm🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-24 18:07:44
0
darkskindominic :
I no fit even brag about this one mehn
2026-09-24 18:03:35
0
To see more videos from user @d_jamaho, please go to the Tikwm
homepage.