For 2026 we still Dey beg government make dem do road… God forbid Nigeria
2026-09-25 16:09:21
1
RCHP Esther 🩺💊💉 :
How do I go to work on Monday hmmm
2026-09-26 14:12:18
1
Dennischange🕊️ :
Thompson Osagie failed us
2026-09-25 07:08:13
1
favor nice :
good work God bless you guys
2026-09-26 08:22:00
2
bj316 :
make una use NGO money fix the road 🤣
2026-09-25 06:12:01
2
Pretty Love TV reality show :
nice work brother 👏 💪 👍
2026-09-26 13:59:50
1
Cynthia💓💎 :
omo make governor stil dey do road na 😫😫
2026-09-24 20:23:08
11
Mr Richies😊 :
He Dey see am but he nor go mind because he Dey campaign for apc now
2026-09-25 21:36:07
2
Big favour moni :
My brother may God bless you, it’s not cause of the road is only way to our father‘s Land or our mother‘s Land, it is also the road where government are getting large of voting 🗳️number from, and we really need our government help from this very 1, and please everyone of us who have come across this video please, 🙏 “like”share”comment “and repost 🙏🙏🥰❤️
2026-09-25 17:48:53
2
BIG DC🥇🇺🇸🇺🇸 :
na lie that man da talk oo na one car ooo
2026-09-25 15:29:34
1
OMOH :
Who do Edo state like 🤦
2026-09-25 18:17:09
1
modupevalery :
Thank u I don call dem work go soon start 🥺still try reach idogbo bypass abeg Agbor road too
2026-09-24 18:29:21
3
June baby 🎉🎉 :
I swear
2026-09-24 21:30:52
1
Junior Dc399🇧🇪😇😎 :
Well done blood 🩸
2026-09-24 14:21:14
1
мир человек :
na una put the man so next time make una vote remove am put person wey go do road for una
2026-09-25 07:16:05
1
osade :
Thank you my brother
2026-09-24 16:34:14
1
ŤÄĶĚŘ ĎĆ💸🇺🇸 :
Nmen
2026-09-25 08:02:44
1
helpers.1 :
Bro you nor lie
2026-09-25 01:45:24
1
M❤️A❤️X❤️W❤️E❤️L❤️L :
Benin city is fucked
2026-09-25 04:48:08
2
Destiny Ghana boy :
🥰🥰
2026-09-26 03:44:17
1
I Go pay comedy 😂 :
🙏🙏🙏🙏
2026-09-25 05:53:32
1
evans2funny :
🥰🥰🥰🥰
2026-09-24 19:57:56
1
To see more videos from user @mn_comedy, please go to the Tikwm
homepage.