@ebosetale4: Watin be your own?😹😹#fyp #explorepage #funnyvideo #dontletthisflop #canada_life🇨🇦

Ebosetale
Ebosetale
Open In TikTok:
Region: CA
Thursday 24 September 2026 18:20:45 GMT
27313
5027
194
549

Music

Download

Comments

geny_vieve_
ᥫ᭡𝑮𝒆𝒏𝒚_𝒗𝒊𝒆𝒗𝒆ᥫ᭡🧸🩷 :
My whole heart nko?😔😂
2026-09-25 09:47:17
3
_dlayl
_? :
The other day he drag me say I no save him number, 2 weeks later na so I see msg of “leave my man alone” 😂
2026-09-25 09:45:02
4
ife.oluwa47
Ife Oluwa❤️🌺🌹 :
I remember when I be save boy number with “my last hope” Wetin the boy use my eyes pass hope 😂😅
2026-09-25 11:14:22
4
mhiz_luv1
💔Nofxxlings…… :
My peace nko ?😏 Abeg make una talk fast ooo
2026-09-25 04:55:24
81
suavedebby
Ifybeke 💕 :
I never see Wetin go make me save boy number my own?? Wetin do him name ?😹😹😹
2026-09-25 09:01:21
4
ali.doris5
Lala💭🌸 :
Nothing pain me pass my world, mine only, forever mine asin ehh
2026-09-25 08:35:32
1
sexy_nana2
𝓕𝓮𝔂𝓲 ♡ 𐙚 :
Na that my obsession dy vex me pass😂😂
2026-09-25 06:33:57
10
maxwellstellamari
Maxwell Stellamaris :
una no talk fast I don save mine as soul mate o😂😂😂
2026-09-25 08:51:52
9
vanessa_otis
Ms. Otis :
I remember saving his name like this
2026-09-25 00:00:27
20
misheal.chubby123
PEPPERONI ✝️✝️😻😻 :
The guy wey I Dey date now , Omo na he name i put ooo , because him sef na my own name i save my number with , so aura for aura he no go far
2026-09-25 08:49:21
2
.favetha
💦🦋FAVETHA🦋💦🫧🌸 :
I remember when I save the name with “the one I want “ 😂😂💔 guess what ??
2026-09-25 08:01:52
19
nursesosoforum
Nr.SoSo :
I save am with MINE 😂no be person advice me make I change am back to e name😂
2026-09-25 09:17:43
3
elegantoge1992
Ogechukwu :
me na forever I used save his name 🤣, I later change it to Emma with love sticker after all the fight na barrister Emma I used now 🤣🤣
2026-09-25 08:48:05
2
enyo......2
ENYO :
omoh na dat my man dey vex me pass our man faa
2026-09-25 06:52:38
6
tracysnow12
Snow ❄️ :
Na you born am 😂😂😂😂😂
2026-09-25 07:35:12
3
maren___
Maren🥺 :
😂My shaylaaa nkor
2026-09-25 04:36:08
1
maaahdwoa
Ethel 💫🌺 :
2026-09-24 18:37:17
3
s__royalty
EBOSETALE :
My namesake😄
2026-09-24 18:27:02
0
juddyoghose4
juddyoghose :
I just tire my own for community property 😂😂
2026-09-25 08:22:23
2
theolivia77
🤎 :
I get my babe I get sweet lol 😂na my own I Dey plan to get now
2026-09-25 09:32:20
2
powie1227
Powie :
She meant our own
2026-09-25 05:27:00
1
gift_chizzy50
Miss blacky :
If I perish i perish 😂😂
2026-09-25 10:44:09
1
pat_iencee
🤍🤍 :
I saved his name as my baby with emoji😩😩
2026-09-25 12:11:05
0
calister.pretty8
Calister pretty :
I remember when i save my bf number with my Final choice 😂😂
2026-09-25 12:06:15
0
ellarich13
Ella Richards🔥❤️ :
Mine😅😅😅😅
2026-09-25 02:17:00
0
To see more videos from user @ebosetale4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About