on one mind tnk u my brr
on another mind brr u weakeoh😂...
and the last mind my neighbour papa be that naw 😂
but the man think say u dey play nii???
2026-09-24 21:42:23
4
whitemoney :
You day game him first think say nah play play him no believe him eye
2026-09-24 22:58:16
1
𝗘𝘀𝗰𝗼𝗯𝗮𝗿 🪙🚀 :
ahh bro this one no follow at all, u no try 😔
2026-09-24 20:37:44
5
SlaKe Paris :
no try am say you stop sef 😅 just dey go like that
2026-09-24 20:21:15
10
SPARK GEE 311 :
i love you bro 😘
i love you more
2026-09-24 23:32:45
2
⟡ 𝓝𝓞𝓝𝓒𝓗𝓐𝓛𝓐𝓝𝓣 ⟡🎭 :
ejeh god bless you joor🫂🤍🫂
2026-09-24 23:05:35
2
Brutal🤬👹 Kelly🇺🇸🎉🌴 :
I love you brr
2026-09-24 21:33:40
1
kingfuture51 :
Jesus 😂😂😂😂 guy e don reach this level u and that man get Beff ?
2026-09-24 22:26:01
2
༺☠ 𝓑𝓘𝓖 𝓢𝓞𝓕𝓣 ☠༻ :
Getting Jo
2026-09-24 20:24:41
2
OMARS 001 :
thank you
2026-09-24 20:14:30
3
sinzu434 :
Omo bro
2026-09-24 20:05:59
2
ETIOSA MUSKY 👹👹 :
omoh
2026-09-24 20:15:40
0
SAKA :
getting jo
2026-09-24 20:03:43
16
marcus :
Watin e do you nah
2026-09-24 22:10:26
1
ORACLE :
thank you bro
2026-09-24 20:42:21
1
yungbludarmy fan page :
abeg next time stop for them abeg no do am again I know say Dem wicked but person fit die and Dem go find you reach house if you see them e better make you just turn around follow another road sef abeg bro 🙏 apart from say Dem be police, Dem still be people
2026-09-24 21:34:00
1
ATURI..⚽💕 :
why u go de post person video bro
2026-09-24 22:00:51
1
vëřîfíêɗ☠️👻☠️ :
Guy you go for ooo you for stop ooo
2026-09-24 20:35:34
1
🍃S̷O̷F̷T̷ ̷E̷M̷M̷Y̷🗿 :
Abeg oo u for just stop hear wetin dem wan talk
2026-09-24 20:23:26
1
To see more videos from user @joshuadgaf0, please go to the Tikwm
homepage.