Omo this guy fit still win this case ooo highest him go say na break fail na why him dey blow horn because he horn before the car hit the police man highest he/she go pay for damages
2026-09-25 06:05:07
37
:
POLICE IS YOUR FRIEND O… see as you do your friend guy 😂😂😂
2026-09-25 07:31:20
19
:
Trust this video will go viral … Ready with your lawyer , them go find you make you come explain oo 😂
2026-09-25 05:06:03
17
:
abeg delete this video before Nigerians wake up 😁
2026-09-25 05:51:16
16
:
Just Dey run Dey go 🥰i support you
2026-09-25 18:50:57
2
:
Make una calm down oooh 😁
Nah repost I repost 🙌
2026-09-25 06:38:15
7
:
I can't watch this. I don't want to be eyewitness.
2026-09-25 08:55:33
6
:
Omo see the kind of hate comments on police 👮, why can’t Fedral government switch them off for just a day, make I see something
2026-09-25 12:36:27
1
:
My brr I hope you escape
2026-09-25 17:33:59
2
:
See as you kill your friend papa😂
2026-09-25 09:16:03
1
:
Thank you for the great work,why him go stand in front of car
2026-09-25 08:55:38
4
:
Which country police be this?
2026-09-25 12:40:55
1
:
O ti daran 😂😳
2026-09-25 02:06:43
10
:
Nice one champ 💪
2026-09-25 17:18:18
1
:
Thank God 😂💔
2026-09-25 17:50:48
1
:
Na Una want waste innocent police life abi 😂😂😂
2026-09-25 07:22:45
1
:
oga U better bring down the post before e go viral
make them no come for U ooo
2026-09-25 04:18:02
1
:
Ewon re oooo
2026-09-25 05:45:58
1
:
men in black don fall 😆
2026-09-25 06:26:34
1
:
Why nau …. Una don hit person shey u know
2026-09-25 14:48:04
0
:
You for no post am ooo
2026-09-25 05:59:37
3
:
Just go find one police station hide first after you write statements finished
2026-09-25 05:59:38
1
To see more videos from user @segunmoore834, please go to the Tikwm
homepage.