@bigmayor67:

𝔪𝒶¥σŘ
𝔪𝒶¥σŘ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 September 2026 21:23:00 GMT
40823
7271
127
609

Music

Download

Comments

big.nuelly
big Nuelly :
i 🔐 lock my own finish I no know say nah alaye
2026-09-25 21:09:41
3
auraspender
￴￴ ￴￴ ￴￴￴￴ :
Nah their money I dy use send dem pizza oh
2026-09-25 13:12:32
150
deen7174
SHERIFF🖤👀 :
No be u be first to send am pizza 😂😂😂😂
2026-09-25 07:04:30
185
jordanfx02
𝙹𝚘𝚛𝚍𝚊𝚗 𝙵𝚇🎉 :
nah why I no dey gree gift cl
2026-09-25 13:27:07
88
talaricofanpage
Oshoke :
E pain me 😂
2026-09-25 10:49:03
4
neziru09
ᑎ 卂乙丨尺ㄩ✨🌴 :
I send am key he no still believe 😂😭
2026-09-25 13:01:46
96
sireldest
ELDEST :
I send my own Tesla car key fa 😭
2026-09-25 13:26:59
73
lcon858
• :
Try send am Gold or tesla
2026-09-25 10:06:55
7
ceo_of_lagoss
𝑪. 𝑬 .𝑶⚠️🫩💔 :
This cl receive my check finish he no come online till now
2026-09-25 18:21:43
24
boller0001
BOLLER🫀🇳🇬 :
Na me be the cl wey chop the pizza 😂😁
2026-09-25 18:08:08
20
big_sam799
- :
I send am car key , she no gree release cheque
2026-09-25 14:03:51
15
eviluser4
✨𝖘𝖚𝖈𝖈𝖞 𝖇𝖔𝖇𝖔✨ :
Nah so she receive my flowers 🌺 and teddy bear with pazzi join she no still gree bring just 500$ 🥺🥺🥺🥺
2026-09-25 10:22:08
14
justkelly010
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ :
Send another one
2026-09-25 09:23:38
19
catty.63
ACCOUNT NOT FOUND :
Na so I send my own 50$ for gas e no later go store 😭
2026-09-25 15:02:55
6
freshkidcash587
Ultralockedin :
Una think say if Una don send gift or whatever for cl hand una go fit collect heaven and earth? Even if you do video call with her she comfirm say na legit you be, you fit no still see $1
2026-09-25 18:23:54
8
ask_for_prince_fazza
🤡🎭 𝓞𝓫𝓪𝓻𝓮𝓽𝓲𝓷 🚀☄️ :
My guy send am rose and ring she say na 5$ rose 😂
2026-09-25 16:02:44
8
kelvin.musky1
﹒ :
She carry my ring key no still won sell car 💔😂
2026-09-25 13:30:37
5
ghumean
GHUMEAN🥷 :
I send am flower and chocolate, e no still drop. E pain me😂
2026-09-25 13:28:12
7
zolamoney0001
♡𝓩𝓸𝓵𝓪 ♡ 𓄂ᬼ𓆃༒ :
I send am Frame with my picture next day my brother spoil work tell am am romantic scammer because he’s on $15k bills my brother envy my success 🫩😪
2026-09-25 20:53:09
0
danny41906
Ask of Danny 💥😈 🚀 :
I dey use their money send them gifts
2026-09-25 15:09:40
4
young_thug019
M●U●B●Y🥶 :
E pain me 😂😭
2026-09-25 14:59:24
2
youngjohn392
MR. JIGGY💃🏿👌 :
You never anything first 💔😂😭😭😭😭😭
2026-09-25 12:45:43
2
sonofgrace22443
SON OF GRACE 🚀🌴 :
The cl carry my flower run
2026-09-25 17:07:10
0
holyredd1
HolyRedd :
no cry
2026-09-25 12:31:38
1
xclusive8026
🤏xçļųšïvě :
2026-09-25 06:20:01
0
To see more videos from user @bigmayor67, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About