I wan upgrade my own 😁I don tired for ladies bike he no Dey run I need something higher 😁
2026-09-25 09:32:22
3
ℹ️🅱️R🅰️HEEⓂ🩵🙂️ :
Since 2024 wey i don dey use lady’s bike i never get accident like that talkless of say the part go break and i dey speed wetin no good chaii……Alhamdulillah 🙏🏼🥹
2026-09-25 10:27:01
3
BEN_10 :
Omo I Dey plan to buy bike before ni 🥺
2026-09-25 06:22:56
2
Olã___👌 :
No be lie my bro come see wetting bike do my 17 pro max
2026-09-25 08:30:57
3
Big Vicky 👻 :
They don spoil the one life
2026-09-25 02:32:08
0
Omo Ologo jnr :
Omoh you don spoil my plans now omg 😱 😅
2026-09-25 03:51:11
0
Mira 🖤🖤 :
Where person still Dey struggle for one !?
2026-09-24 22:37:06
16
꧁༆KÃY LØVĖ❤️༆꧂ :
Thank God for life bro
2026-09-25 03:14:04
0
OKWUTEX GADGET📞 📞 :
Omoh I don wash my hand comot
2026-09-25 07:56:46
0
Texas😮💨🌴 :
Omo our bike 😔🤦♂️
2026-09-25 07:16:54
0
.🤍 :
Where bruh?
2026-09-25 03:50:17
0
🅰️J🅰️Ł🅰️ ☠️ :
omo....iPhone air Chai
2026-09-24 23:27:42
2
⚡ 亗 Aᴅᴇᴋᴜɴʟᴇ 亗 :
I hope you guys aren’t hurt 😢
2026-09-25 01:33:00
0
尺卂丫爪回几D 🦅🦅 :
Sorry 😢 brr
2026-09-25 00:22:47
0
BÏG ABB¥🌴🌴 :
how did this happen 😭 omoh 😔 lady's bike and 17 air bro 😔
2026-09-24 23:43:08
1
𝓢𝓪𝓶-𝓣𝓮𝓻𝓻𝔂𓃵 :
Omo bro ,sorry oo 💔
2026-09-24 22:08:19
0
𝕁𝕒𝕪 :
2026-09-24 22:51:55
0
🌸Ms Ifeeee🌸 :
2026-09-24 22:41:38
0
califrosh4backup :
Come ask me lol 😆
2026-09-25 09:36:49
0
NØ_£VÏD£NÇ£ _* 💔🚶🏻♂️* :
Aaahh , the time
2026-09-25 11:02:16
0
Boypeterking👌👹🤑 :
Una go speed dey give person caption for here 😂😂 oga normal speed no fit cause this
2026-09-25 11:07:50
0
MOBILE VIDEOGRAPHER IN AKURE :
2026-09-25 09:41:15
0
GBOLAHAN :
I carry my own yesterday 😂😭
2026-09-25 10:17:25
0
FERANMI🫥❣️ :
Overspeeding
2026-09-25 10:11:33
0
D dollar 💵 :
Haaaa sorry brr🥺
2026-09-25 07:19:21
0
To see more videos from user @trench_pain, please go to the Tikwm
homepage.