if U are not from Ekiti I swear God no create U well 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-25 02:07:29
484
Ewawunmi 🫦💥✨😍 :
both ondo and ekiti state so sweet for mouth 🥰🥰 afi bi oyin 😋 proudly ondo state
2026-09-27 11:22:27
3
Temi🧸♏️ :
before 😂😂😂
2026-09-27 10:51:39
0
GELE ARTIST IN IKORODU :
You see that “Fayoke” name e too plenty for Ekiti
2026-09-25 08:50:13
150
HEMMY001 :
my ekiti people and party naa 5and 6 😂😂....
2026-09-27 02:51:55
4
KADOT :
this man sound like goroso ekiti
2026-09-26 18:31:11
30
_big_Kemz :
This lady is so good with acting I hope she get the real connection to start a career in the industry 😍
2026-09-25 10:45:25
114
Abuja gravel :
Michael which one be dis ooo🤣🤣🤣🤣
2026-09-26 09:55:41
0
Her Digital journey 💻💵 :
person wey no understand this language don miss
2026-09-27 06:45:04
10
Abayomi :
omo this woman dey act o
2026-09-26 19:39:14
2
G_U_C_C_I🌴🧎🏿♂️🇳🇬🇺🇸 :
He even dey do style for the exercise wey give ham 😹
2026-09-27 11:57:07
1
oyetayo furniture :
I wish to marry Ekiti lady I just love there language
2026-09-26 08:27:38
21
Shular :
this language ehn...i no sabi speak am ..but i love it😂
2026-09-25 02:34:01
69
Teestickz D'BeatKiller :
I just know say your own don finish once you chop that food😂😂😂😂
2026-09-25 07:23:12
88
Nanna :
This Micheal na real mad man oooo😂😂
2026-09-25 03:07:37
21
DcFemite :
Imagine you die at your phone percentage 😂😂😂
2026-09-25 07:36:18
23
Shalom's Diapers and More :
Ayioooooooo 😂😂😂 Ekiti too sweet honestly
2026-09-25 11:00:55
18
Daniel~Damilola🫶✌️✝️🇳🇬 :
Ma digi deri re nisin o... 😂🤣
2026-09-26 13:04:01
9
𝒾𝓇𝑜𝓇𝓊𝓃🕊 :
few minutes later 😂😂😂
2026-09-25 14:04:13
59
𝒾𝓇𝑜𝓇𝓊𝓃🕊 :
skin care 😁😁😁😁😂😂
2026-09-25 14:03:53
7
Emperor :
My Ikere people shout POWER !!!!!
2026-09-25 08:01:37
6
NeverMind_Leo ♌️🔥 :
They will soon invite all of them into the Yoruba movie industry because they are so perfect at what they do. Their talent, confidence, and natural acting skills are truly impressive. Honestly, they deserve to be on the big screen because they have everything it takes to become stars in the industry, and I know it’s going to happen someday
2026-09-25 08:09:07
15
Iam _ayinke :
This woman talk and act like my mom ❤️but she late 💔anytime I see ur video he Dey always be like flash back like say you follow me and my siblings Dey our family 😂this is exactly how I grew up my mom Dey always buy mineral when we are sleeping na person wey wake up go drink out of it the person go con Dey gist us in the next day 😂😂😂😂 my mom go give ham better slap for where he Dey gist us
2026-09-25 01:29:47
81
SEUNFAMOUS🦞 :
Mikeli odale ore 😁😁
2026-09-25 16:27:29
7
To see more videos from user @zirmichaelx, please go to the Tikwm
homepage.