@stillvillagepeople: Let love lead ❤️❤️ #iamrileymandara #naijatiktok #iamyourvillagepeople #viraltiktok

Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Everybody Hates Riley🇳🇬💀😈
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 07:13:36 GMT
45654
8837
270
711

Music

Download

Comments

richie_pounds1
Husain🎿 :
lol dem fit collect loan just to deceive you ,and na you go still pay it back 😂😭
2026-09-25 10:32:55
0
chicdera
Chidera🦋 :
Givers should be with givers
2026-09-25 07:43:54
476
savitaisking
𝕊𝔸𝕍𝕀𝕋𝔸 👾🪐 :
I wan ask. What if she no get work and she de find work?
2026-09-25 13:09:19
0
61laurabby2
Laura🌹💕🦋 :
no be lie🥲
2026-09-25 07:39:41
154
rose_willie0
QueenofColombia :
As a girl u no lie
2026-09-25 08:38:04
139
berrykayamah
Berry Kayamah :
Funny enough.. this is true
2026-09-25 07:28:36
92
loudsylence
10MILL :
Client sef, we dey order pizza and sometimes purchase clothes for am . Make him feel loved too
2026-09-25 08:24:51
100
yunglurd_
S E N P A I 🧛🏾 :
Spending for me na another way to tell me say you love me I don’t believe in words
2026-09-25 13:13:15
0
gidi_michael
Gideon Michael • Lifecaster :
what if she can't yet but she can in future, just asking Sha because some girls no get money yet but they're working towards it. well am speaking on behalf of the loyal ones Sha not the cheats
2026-09-25 07:56:13
22
physiolhealth
Kay ❤️🩺 :
What if nah only the girl Dey spend nko
2026-09-25 09:04:17
29
anukamwashington2
denzlwash :
girl wey spend on you fit still no rate you....I've been there so I know what I'm talking about. Human beings are mysterious and you can never truly know a person unless you can read minds.
2026-09-25 11:04:03
0
ballwithtiti
Titi🫠 :
too real
2026-09-25 07:27:19
37
youngwealth82
…..🖤✝️ :
Nothing wey una never talk my I leave this girl 😭😂😂 some girls love you but honestly they don’t have fr❤️
2026-09-25 12:07:38
8
brotherdeen0
L.a.s.t…b.o.r.n ❤️🦅 :
What if na she dey debit.. na me never debit ??
2026-09-25 09:58:11
8
aria89765
A🌸r🌸i🌸a :
I don debit tire ooh Dem still serve me breakfast 😪💔
2026-09-25 09:43:55
5
dominionadefowope
DominionAdefowopefootballshow :
Givers don dey lack now oo, make dem ask man utd, dem do give plenty points away now dem dey lack wins😏
2026-09-25 09:20:29
0
shes_anita24
꧁⎝ 𓆩༺Anita🥹❤️༻𓆪 ⎠꧂ :
What of girl wey Dey give boy but the boy no Dey reciprocate 😩 but I don comot from that settings now sha
2026-09-25 09:25:45
6
e.money042
E_MONEY 🪖 :
gbam I talk say this girl no like me
2026-09-25 11:47:44
1
a.024.a
A.024.A :
What if nah the girl Dey send money?
2026-09-25 08:26:17
6
ugochhi
Pot baddie🥘 :
Very true , it doesn’t matter how small you should be able to get your partner smtin or even just pay for their hair cut , if you no get money save up for it.
2026-09-25 09:05:50
8
king.krencho
KRENCHO🫆 :
As i calm down check am na once I commot from the ship
2026-09-25 07:32:17
9
juneofive00
juneofive🇳🇬 :
na common knowledge but them still gats loud am
2026-09-25 07:55:08
8
lightbearer55
Light Bearer :
Painful but absolutely True.
2026-09-25 07:37:10
7
chartdata2
chartdata :
Dem fit still Dey spend on you , make dem still Dey cheat on you
2026-09-25 13:56:27
0
.og320
Ahmed_OG :
what if the gurl mama get store and you day collect somethings for free sometimes? nah love? abi nah normal thing?
2026-09-25 09:23:09
0
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About