@kingdaij: Abeg oo#king #fyp

👑 king of vibes
👑 king of vibes
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 07:18:58 GMT
105664
13605
323
592

Music

Download

Comments

sweetufuoma69
sweetufuoma ❤️ :
I just cry finish,I just Dey think my life 🥺🥺but ur video make me smile thank u 😂🥺
2026-09-26 15:01:36
8
sonwa967
👑Sonwa👑 :
I no dey think about love, I'm thinking about money
2026-09-26 13:31:29
8
keilani_252
Keilani ✨ ♍ :
e con be like say na curse Na only married men dey toast me single guys no dey take me serious 🥹
2026-09-25 20:50:58
4
roseben873
roseben1 :
I swear, I wan dance but I no Sabi do sticker 😆😆😅😅
2026-09-25 16:44:21
1
sulehelenigbele
helen :
hmmmmmm mine just ghosted me for weeks
2026-09-25 21:44:50
0
successenyiaka
Angel 💗💔💜 :
I come dey ask if nah curse self
2026-09-25 12:41:42
66
expensivebeauty64
m💋e❤️l😘o🤩d🥰y💞 :
drinks for single ladies
2026-09-26 06:11:51
11
tina712961
Tina💖💝 :
How I wish love doesn't exist [Facepalm]
2026-09-26 15:36:01
2
omah06682
omah💋 :
The love no dey ever favor me at all
2026-09-25 10:07:05
30
cynthiam219
Cynthia :
I don leave love since he no dey favor me na money I dey think now
2026-09-25 18:03:16
15
black.gold617
black Gold :
And am among them ooo
2026-09-25 18:28:05
1
everybiteisluxurious
Velvet Bite🧀🍔🥯 :
I kukuma don give my life to Christ
2026-09-25 19:04:17
1
srh.l47
Sàräh Lèé :
so no be only me
2026-09-25 15:05:47
1
ethe.king
kellycruzz🦋 FAN PAGE ♎ :
my own worse self
2026-09-25 20:27:20
1
princessrabiat1
Rabiat Muhammed :
I won cry ooo 😔😩😜😜
2026-09-25 19:40:49
1
progress.ojotule
Progress Ojotule chilexp :
u sure 😊😊😊
2026-09-25 15:26:31
1
ebub8
user2058225834109 :
Love na scam
2026-09-25 18:56:07
1
mmanwanyi06
mmanwanyi06 :
Omo
2026-09-25 21:22:16
1
glory.usen6
Gloluv🥰🥰❤️ :
Thank u my brother
2026-09-25 15:00:18
1
princess_happystar
princess_happystar :
i swear like me 😭😭😭 oooo
2026-09-25 16:01:30
1
presh.babe939
presh babe :
I just break up with my boyfriend today 😭😭
2026-09-25 20:05:00
4
shuga.b1
SHUGA B :
Omo ehhh no lies
2026-09-25 21:11:06
1
babyjenny922
Babyjenny92 :
Love my ash I’m done
2026-09-25 19:43:14
1
preshy_sweetcakes_andmor
preshy🦋💖 :
as dem tell me to move on Na once I move cause no be me thinking go kill oh my sweet bby serve me hot breakfast 😂😂😂
2026-09-25 18:56:22
1
mivirah
Ëlmã Ruth 🥰💗 :
omo I think say na only me ooo
2026-09-25 14:53:07
1
To see more videos from user @kingdaij, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About