@natashapink8: Na wa o! Na by force?? Who Dey report me give my pikin???🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣#fyp #viral #viral #f #trendingvideo

Benin Baby
Benin Baby
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 09:36:04 GMT
139084
20485
983
1264

Music

Download

Comments

honest.berry
Honest berry :
Who are u in this body 😂😂😂 cuz I’m not sure is the real you oo😂
2026-10-15 11:23:10
0
natashapink8
Benin Baby :
IYE FANS GATHER HERE 😂ASAP
2026-09-25 09:45:05
1012
vinono_brand
Vinono :
🤣💪🏾🤣🤣😂😅💪🏾💪🏾 you make me laugh….
2026-10-15 11:40:35
0
favy_157
Diamond 💎 ❤️ :
na my grandma be this ,she dey sell credit wetin nor good .she dey use her gain join dey do give away 😂😂,all she know be say she dey sell something 😂
2026-09-25 11:10:52
620
quinbenniz5
quinbenniz5 :
Make Iye come Jamaica fe fe fe😂 this your daughter like talk oh😂
2026-10-15 19:39:56
0
kii.law
lawal 10 ➕️ :
if that be the craze😂
2026-09-25 10:01:37
360
rays.homecooking
Ray’s homecooking :
They are always worried that when they sit idle they will die 😂
2026-09-25 10:21:55
490
yena_hairs
NO 1 HAIR GURU IN BENIN CITY :
Oh my goodness 😂😂
2026-10-15 10:11:42
0
she_is_nosakhare
NOSAKHARE🌹 :
Wait babe, tell me the truth. How many lives have you lived???? Bruhhh if you’ve stayed with an old woman, you’ll know everything she did is not acting, na Wetin dey sup everyday 😂😂😂😂, from the kolanut she’s chewing, to how she’s speaking, to the curses, the pepper body, the wig, the bra, the blouse, the manners 😂😂😂😂😂, THE POWDERRRRRRRRRRRRR 😭, the questiossss😂😂😂😂😂😂, the conversations too accurate 😭
2026-09-25 10:36:25
175
raphossy
RaphOssy💚🔝 :
nah so my Grandma deh talk ooo she nor deh hear ooo she deh hide deh go village market early morning, Ugo market , even go cut bitter leaf go market, she go use 1500 take enter motor go market go seel something of 2k 🤣🤣🤣🤣 I go say hw much gain u come see now , she go say e nor mean e nor concern ooo meh i rest, she say she know say nah me go deh report her give her children abi
2026-09-25 13:18:20
131
bigjoann1
Joanie’s 💙 FC :
Who are you in this body 😩😩😩
2026-09-25 13:32:04
74
vinacakes1
vinacakes1 :
This is my mom , she even refuse to come for omugor for my elder sister 🤣 she said we have plans
2026-09-25 10:50:33
73
lovegoddess_888
♊️LOVE GODDESS_888🌬 :
If that be the craxe🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-14 19:20:59
0
naomi_crystal01
Naomi _crystal01 :
You go seize me🤣🤣🤣🤣
2026-09-25 16:31:15
35
debbytrends__
DEBBYTRENDS |RTW IN BENIN CITY :
Dem stubborn eeeeehhhh
2026-09-25 12:46:36
38
user3416141675860
osasumwen :
if iye cum dat side una go kidnap iye 🤣
2026-09-25 13:15:57
1
tinizisignature
tinizi~signature :
My late grandma 🥰❤️very hardworking and business minded woman, She died at 115years she did business till her last days🥰🤣
2026-09-25 10:40:13
51
prettybabyzia1
Pretty Baby zia :
did I just hear if that should be the craze? 🤣🤣
2026-09-25 10:05:49
30
natashapink8
Benin Baby :
WHERE YOU WATCHING FROM?
2026-09-25 09:44:46
42
yotanmary1
Jemiyotan :
In this country, 1500 go reach you for a week🤣🤣🤣
2026-09-27 08:19:47
5
mizhimma
BABE 🌹 :
if that be the crase
2026-09-27 15:08:11
7
jessiequeen53
Jessiequeen :
na my mama be this 😂😂😂she doesn't like staying in one place, she must waka commot for house
2026-09-25 10:13:30
47
vickybaby194
Edede pikin :
na for shade my iye die 8years ago🥺...dem nor use market play 😂
2026-09-25 13:11:43
7
seresboxx
BAG&SLIPPERS IN BENINCITY :
This is my late grandma 😂😂😂nobody wey nor know her for ikopba hill market Wetin she dy find we nor know 😂them build house put her but noooo….she won’t even come to ur house to visit o but mk she just dy go market and church…. Her burial na 20 canopy the children carry😂😂😂i miss her o
2026-09-25 10:31:29
58
ivie.bella8
Bella❤️ :
You are so talented,this is so real 😂❤️
2026-09-25 09:46:42
21
To see more videos from user @natashapink8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About