Quadri is an average player, and he makes plenty of mistakes. we don't need him
2026-09-25 13:03:39
1
♡Vïçky♡ :
vni jr is better Dan messi
2026-09-25 10:03:58
18
Pathfinder01 :
football has nothing to do with the past because past can't give present result. let him play well first
2026-09-25 21:18:34
2
USER NOT FOUND ❌ :
Who else Dey fast forward this man video from beginning?
2026-09-25 11:02:34
32
Ben🍾shina👌🤬 :
We should go to inter defender
2026-09-25 13:26:08
7
emmaino :
Make Dey sell him buy bastoni jare 😏
2026-09-25 10:16:26
52
Charlotte Thoe :
2026-09-25 10:58:40
27
DEZMOND⛷️🍂 :
I still trust him sha .. I’m sure injury of last season make him worst now but he’s coming back
2026-09-25 19:14:34
0
🧧💙BELIEVE 🍓 :
Is like this guy make a big mistake leaving man u
2026-09-25 10:08:28
9
_olasumbo_ :
Estavao don score
2026-09-25 11:05:01
3
papieyalonso3 :
Super eagle 🦅 why una go concede
2026-09-25 18:12:34
0
Ahm OG Brag 😎 :
Omo dis guy is good under pep o I like his performance.. na so dem talk down on col wen Chelsea bought him.
2026-09-25 20:10:04
0
Ponald :
make Chelsea go for Murillo not khusanov
2026-09-25 18:37:11
1
Mar Pasta :
the first man to reach here
2026-09-25 09:59:34
17
Øfficial MBÅ :
Is Cowill not better than LaCroix?
2026-09-25 14:10:49
2
olorunsusi Ayomide :
Person wey never play anything, but why he no go ask when Fofana be highest earner after James
They are supposed to increase his money on a norms, why should Fofana be earning more than him 😅
2026-09-25 11:41:19
1
sugar boi :
Any Chelsea fanz here 💙💙🫂
2026-09-25 15:56:52
4
best 23 :
I think he should focus on fighting for his form back not money
2026-09-25 13:04:39
2
ENGLAND🏴🇬🇧 :
it be like say these Chelsea owner dey craz, khuzanov is is another average player
2026-09-25 12:58:42
2
R¥M£ :
Give him dat money jare wetin fofana Dey play wey dey earned pass am
2026-09-25 10:34:25
3
Tataoma :
let them sell him
2026-09-25 10:30:16
2
Black Fave :
make blueco go ask for Renato viega forgive make come back Chelsea
2026-09-25 11:18:10
2
sportspill :
why Chelsea don't go for Fulham Calvin bassey and with free transfer will can get Laporte both of them can't cause Chelsea 40 million pounds
2026-09-25 12:11:01
2
sugar boi :
Chelsea we need another center back oo
give us Kevin Bassey and Alex Scott in January transfer window
2026-09-25 15:58:16
1
To see more videos from user @ogaprofesso, please go to the Tikwm
homepage.