You go dy hear, that why I don’t accept transfer ooo 💔😂
2026-09-25 22:01:56
514
WURA :
Even me go start to Dey feel guilty
2026-09-26 10:25:46
45
BOY SWARG💫 :
I go come Dey say “omo this network”
2026-09-26 09:04:47
95
sayheytoml1 :
You don dey go before make dem call your name from afar say, “Money wey you do never enter!” 😂😭
2026-09-26 09:37:23
10
Whaley 🇰🇷 :
Me sef go don Dey shake as my network bad make dem no go Dey look me less 😂
2026-09-26 05:08:44
145
Jared :
Imagine the transfer fail and they con debit you 😳
2026-09-26 07:44:35
21
𝒦𝑒𝓁𝓋𝒾𝓃˚₊‧♡ :
if network no dey nah code ago use straight😂 Nor be me una go look less.
2026-09-26 09:09:23
42
𝐔𝐆𝐎𝐂𝐇𝐔𝐊𝐖𝐔🐍🦅 :
Bro two people on hotspot for me for there, bro e no work 😭
2026-09-26 07:11:43
77
Dee-culture🎗 :
My card decline for supermarket the girl say if I thief the card i never recover from that statement till today I just do transfer leave immediately
2026-09-26 06:37:15
29
OGluxurywearz🛍️🛒 :
I swear😂😂😂 especially if na elderly person u Dey buy am from 💔
2026-09-25 23:42:50
35
𝑫𝑰𝑷𝑺𝑶𝑵 𝑫𝑰𝑵𝑬𝑹𝑶 🥀📊 :
Na why to dress well matters o 😂
2026-09-26 08:20:46
10
Ayo😅❤️🤠 :
Omo Naso I go buy something the woman dey explained to me say them scam her with fake tf I still Dey feel pity as I wan pay my own money Naso kuda network off oo na once I tell the mummy say I get money na network oo 😂 make mama no think say we garther Dey scam na why I no see money send since 😂😭😭
2026-09-26 06:33:53
14
Phemmy :
Or you do transfer e no quick enter 😅😅
2026-09-26 13:42:21
1
Chidera💋 :
The kin heat way go gather for your body especially when you don call people to help you send and nobody pick 😂😂😂 omo
2026-09-26 10:45:33
8
will_ams0 :
Omo youths Dey really go through a lot 🥺🥺🥺na so one tell me say make I wait make them bring her phone from house before I go leave🥺🥺🥺🥺
2026-09-26 07:53:17
6
AYORMIDE💜 :
I fear that shit like haaa Omoh 😩
2026-09-26 09:39:32
3
Spencer☪️💚 :
Especially for restaurants after you don chop finish 😂😂😂
2026-09-26 11:54:32
1
23💚 :
Everybody in the world will like to share WiFi with you😂
2026-09-26 08:08:59
8
Topboy Baruq :
Anytime I dey new place I Dey buy something if my network dey do werey I go start dey pray to God😂 cos omo.
2026-09-26 05:00:35
8
High Value Man🀄️ :
I go just they vex 😂
2026-09-26 05:34:45
6
Aliyah .A♡ :
Especially for ikotun market 😳 the seller go be like check Wetin he Dey do oo 😂😂😜
2026-09-25 12:40:02
12
己卞.冊回几卞丹几丹 圧炎縁 :
All eyes go be on you for that store walahi bro 😂😂😂😂
2026-09-26 07:18:04
5
Dj LawG :
Nah why I de gum my opay card waka
2026-09-26 05:00:52
6
OneoFaKinD🧳 :
You self go don day feel bad for yourself 😂
2026-09-26 11:58:30
3
To see more videos from user @rarely560, please go to the Tikwm
homepage.