@phat_vicky: Una wen don born, I’m just so jealous of u guys 🫶🫶 #foryoupage❤️❤️ #fyppppppppppppppppppppppp #foryoupage❤️❤️❤️❤️ #fyppppppppppppppppppppppppppppppppppppシ

Phat_Vicky
Phat_Vicky
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 10:41:11 GMT
84321
9940
769
331

Music

Download

Comments

sweetgirl56870
Melanin Gurl 💕🫶 :
Ah swear am 23 my baby boy is 8months old
2026-09-25 13:49:34
0
the_big_blessings
Blessings :
God forbid make I envy them
2026-09-25 13:10:50
0
li_li_ank
Lilian's Valley :
im 26,Im married to a good man, have one child and and expecting another one, by 29 i should have had my 3rd. My 30"s is gonna be for serious hustling and makeover. But sis its not easy oo😆
2026-09-25 13:21:34
0
happybaby3384
Happybaby :
Omo you give me moral ooo
2026-09-25 13:33:09
2
ndluxesecret
ndluxesecret :
Nne no really envy us oooo cos our eyes Dey see 99
2026-09-25 11:19:13
352
dan_ielle689
dan_ielle :
this advice is not for me I no need pikin abeg
2026-09-25 12:20:43
83
petrovarh
Petrovarh :
Godforbid make I Dey envy people wey get pikin when I still Dey poor
2026-09-25 11:35:28
188
kofidiva777
kofidiva :
As I don use my 20s born I go use my 30s go astray 😂😎
2026-09-25 12:18:26
190
gabriellaalexis18
Ice cream :
I’m 27 my daughter is 11yrs old 🙂
2026-09-25 13:03:23
46
mmesoma62
Promise13🦋❤️ :
I always say this in my mind, I envy them fr 🥹
2026-09-25 11:35:56
46
aneeshempire2
Justmevibe🌸 :
A proud single mum of a 10years old boy and a 8years old girl I just Dey flex life 🤣😂
2026-09-25 11:39:05
53
beauty.by.empress
Beauty by Empress👩🏻‍🦰🌹❤️ :
am 35 he is 21
2026-09-25 13:42:04
10
no1skincareshopinughelli
Skincare shop Ughelli :
I have 2 kids already. A boy and a girl
2026-09-25 13:23:46
17
herboujeelyf
Boujeelyf🪬 :
I wish I had a child at 17
2026-09-25 11:16:17
71
euphemia017
euphemia017 :
Proud mother of 2 🥂❤️
2026-09-25 11:55:13
35
sweetiantia25
Nwaeze 💫 :
Especially those wey their baby’s don turn teenager I be like why I no way ward on time at least that time na person go don help me train am 🤣
2026-09-25 11:07:55
64
jessicaaboh2000
Jessy 💜❤️ :
I'm 26 and I'm pregnant but I regret keeping it oooo Abeg
2026-09-25 11:56:51
34
babyphat_05
BBW QUEEN ❤️😍🫡 :
My baby girl
2026-09-25 13:54:53
2
beadsbytumawen
Efa✨ :
I’m 25 and I’m pregnant with my first child. First trimester want to destroy my life oooooooooooo who advice me 😭😭😭😪😪😪😪😪😪 Omo I Dey fra like this vomit without eating my brain Dey touch😭😭😭
2026-09-25 12:33:38
9
ekome29
PHUMIE🤍 :
Am 31 my daughter is 10 am done with love abeg na money I dey find to take care of her
2026-09-25 11:25:58
31
growwithnadiyah2
Grow🌸with🌸Nadiyah🌸 :
Proudly a mum at 23 🥰🥰🥰🥰🥰
2026-09-25 12:56:06
18
juliwillz
Julz🦋🥰 :
I’m 27 my daughter is 9 💃💃💃
2026-09-25 14:06:43
8
blesyn89
Blesyn ᥫ᭡ :
Awwwnnn.. I felt seen 🥹🥹 But e no easy oooo
2026-09-25 11:21:43
17
minileeclothings2
COTTON JOGGERS VENDOR IN LAGOS :
1 don dey okay self anything wey pass 1 nah fra 😂😂
2026-09-25 12:14:21
7
callmenene_1
Callmenene :
26 an my daughter is 6years old
2026-09-25 13:17:31
5
To see more videos from user @phat_vicky, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About