all my clothes done fade finish
I just dey package my life
2026-09-26 10:54:15
5
lifte00 :
Who won learn Elon!!
2026-09-25 22:50:37
5
๐๐ซ ๐๐ฅ๐๐ฎ๐ฌ โ :
this is my last year of waiting for grace no jokes
2026-09-25 19:08:42
2
๐ด Aแงฯ..๐ฅบ๐ :
E worry mind ๐๐
2026-09-25 22:29:44
1
verified12s :
4 good yrs I never see Fam cus of this money matter๐
2026-09-25 21:46:25
7
Destiny :
Even we wey put hand for something ,everywhere tough bro
2026-09-25 11:36:07
12
๐ฌ๐๐๐๐๐๐๐๐ค :
Real matters
2026-09-25 19:18:28
2
Deep Motivation :
I did everything right
2026-09-25 19:01:04
2
Sabrina โค๏ธ :
You wonโt understand until it hit you
2026-09-25 13:56:55
5
Slim๐ :
God Abeg make this grace no disgrace me Biko I no wan put hand for anything because I believe in you abeg ๐๐๐ I don see 99 I no wan see 100 Biko . The 100 way I go see make e be tears of joy Abeg chukwu ๐๐คฒ๐ฟ๐ฅบ๐ญ