@truetalk491: Na why!!

TRUETALK
TRUETALK
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 11:01:34 GMT
130844
14911
903
1545

Music

Download

Comments

simpllydiva
D🌹V💋A :
Swear that you haven’t done it too?
2026-09-25 16:33:33
283
hush_sage
Hush sage🪬 :
Me wey go investigate past from spiritualist 😂
2026-09-25 14:07:42
413
callme___stellz
Callme_stellz🇺🇸🇨🇦🇦🇺 :
Soo the men involved nko , them no be human being ???
2026-09-25 17:05:43
173
raffmorgann
RaffMorgan :
And they always end up with the nicest guys
2026-09-25 12:20:49
899
softgirl_mk
MEKOM THE CREATOR :
Why not talk about your own gender???
2026-09-25 17:01:58
47
onlyonerichiee
່ :
Fine girl I dey investigate past oh😂😂
2026-09-25 12:36:49
224
babe_30253
Babe❤️ :
Forget about her past
2026-09-25 16:48:33
62
gurl_like_nita
Gurl🌸like💕Nita🌼 :
I’ll be proud of how decent I am 🥰 I don’t do cheat 💯
2026-09-25 13:20:46
30
emericoshrine
Emerico🤝💫 :
Na that car my eyes Dey
2026-09-25 12:36:01
314
nicole_blessyn
Nicole💞 :
Una don see see men Dey always put themselves first. But if na man wey en ex cast. The lady go still wan marry am
2026-09-25 16:57:10
74
lyricsmack
Lyrics Mack :
E get the one wey I know oooo
2026-09-25 18:06:04
3
chichi38020
chichi 🇳🇬 :
U nor ever do bad before
2026-09-25 18:46:57
5
kweche364
Apostle Precious :
You go put yourselves for problem ooo
2026-09-25 17:23:51
3
lizzy03148
Lizzy gold🌼🥂❤️ :
My own be say make everybody marry their type, if you’re a Lier, marry a lier, if you’re a cheater, marry a cheater like you so that everything go rhyme😌
2026-09-25 16:51:10
17
cajethan100
Cajethan100 :
Bro you Dey make me the fear again.
2026-09-25 18:22:16
1
huncho_bills1
Huncho_Bills1 :
I swear Guyyy if only we could see more
2026-09-25 16:59:04
5
_yyyyyy_29
𝓦𝓲𝓷𝓷𝓮𝓻 🇬🇭 🇳🇬 :
Bro all ur words na pure facts 😂
2026-09-25 16:59:53
5
divine5_5_5
TREVOR🎖️ :
I no Dey hear na only Benz I Dey see
2026-09-25 17:15:37
1
lov.bellora
Bellora💌 :
Make nobody marry abeg make everybody rest
2026-09-25 17:54:43
5
heis_abedo
🅰🅱🅴🅳Ő🤿 :
E geh the one wey I know sef 😹😹😹
2026-09-25 17:21:59
11
damikoker001
Dami_lola🪄🦹🏼🏝️ :
If I marry na prank 😭😤😹🏃
2026-09-25 17:27:50
16
paschalnnamdi
king.Paschal (ikenga)💰👑🕊 :
bro u re traumatising me😨😨
2026-09-25 14:00:55
24
only1giogioserato
Sophy ♊️ 🌊🌸 :
Dem go stil marry am😂
2026-09-25 14:43:03
7
fk.johnne
Johnne 🦍❤ :
marriage 😂
2026-09-25 11:52:12
43
lady_divine___
Lady Divine🍀🌼🩵🤎 :
And the good women don’t end up with the nice guys! And some of these guys have met a good woman once in their life but Dey discarded them! Maybe it’s their karma
2026-09-25 16:34:23
7
To see more videos from user @truetalk491, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About