you no know say that man na obtainer man in disguise 😭😂
2026-09-25 11:25:14
3
BIGGESTSHOW :
If he no hold person una go talk say why he no hold person be nothing dey do cartoon
Now he hold person una still dey talk why Na only that person him hold [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy] Na wha ooo
2026-09-25 11:37:40
1
ᴰᴱᴺᴵˢ𖤐¡ :
E tight mark am asap 😂
2026-09-25 11:59:53
2
Michael icon 🫡💪 :
Obtainer man
2026-09-25 11:12:20
1
🌴 €mm¥ 🌴 :
Fawk
2026-09-25 11:40:02
0
PITCH FOCUS FC :
exactly the guy nor be small pikin he fit waka by himself nawaooooo
2026-09-25 14:35:01
0
✊EDO PRINCE✊ :
😂😂😂
2026-09-25 11:07:53
0
To see more videos from user @official_sirp, please go to the Tikwm
homepage.