Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@squad.minded1: I'm entitled #creatorsearchinsights #createssightinsight #viral #relatable #foryou
Squad.minded
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 13:24:50 GMT
27360
2914
143
1007
Music
Download
No Watermark .mp4 (
1.54MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
1.54MB
)
Watermark .mp4 (
3.75MB
)
Music .mp3
Comments
Big fish 🐟 :
Guy 😂Omo me I go just go straight to the kitchen make hunger no kill me
2026-09-27 00:21:19
1
Believe chaser 🎲🧌 :
na dinner we go chop😂
2026-09-26 06:19:29
84
Onlyonekachi🐾 :
My guy send me this thing now😂
2026-09-26 11:53:38
6
Only the family :
if I no kill afro beat I no go rest
2026-09-26 11:08:55
48
Ms.Bee :
Audacity is this you 😂😂😂😂😂
2026-09-26 17:58:21
1
CHUKS 🥷 :
If na truly ur guy you go tell am why you lap am 😅
2026-09-26 14:19:01
15
Vin_Ce :
Una dey even wake up, me and my guys dey use sleep do morning food. Anybody wey wake up early go regret him life that morning 😭
2026-09-26 22:43:33
5
ARIZONA 🇮🇩🔌 :
I go tell am oo😂
2026-09-26 10:22:33
15
¢OLLIN$🪖 :
I swear 😂😂😂
2026-09-26 11:28:03
1
bigg_rayy1 😎🥵 :
Oh so una dey wait for them to give una food 😂😂 wow I never knew oo... me I dey go straight to kitchen oo I no need permission
2026-09-26 15:52:53
4
mooze_Alex :
I wan tag people here oooo😂😂😂😂😂
2026-09-26 09:42:31
16
Mr.St€ph :
Food no Dey
2026-09-26 10:15:20
15
Vincent 🇺🇸 :
Serious matter o😂😂
2026-09-26 11:48:53
6
legacy :
na so Dem dey do😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-26 11:35:57
2
Ceon green. 🇸🇪 :
Nnamdi
2026-09-26 11:29:27
1
Obigeliaku :
Guyyy😭😂
2026-09-26 12:26:03
1
Hair bonnet vendor in Owerri :
2026-09-26 12:55:41
1
Emelda :
He tell me say he dey eat morning food around 3
2026-09-26 22:38:05
1
NEEJHAY💛 :
What is this 😂😂😂😂
2026-09-25 19:28:29
6
MEZIE ♈️💡 :
Una dey chop morning food?😭😂 na only for night I sabi oo 😭😂
2026-09-27 02:50:18
0
LEO AGU :
Me go tell you straight and clear sey I no get food 😂
2026-09-26 14:58:07
0
Wilson :
What of me wey dey eat my morning food for evening nko? 🤷🏾♂️Abi the bad economy nor reach your own side too abegg make everybody stay their house Ohh
2026-09-26 22:38:30
1
DonSpirit🇳🇬🇪🇬🇪🇹🇹🇷 :
E no Dey here too 😂😂😂😂
2026-09-26 10:29:37
2
Osita Ferguson :
Okay food dey expensive,
2026-09-26 10:57:40
2
To see more videos from user @squad.minded1, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
ผู้ติดตามครบ 1 ล้านคนแล้ว#ร้านวัดเทพเมี่ยงปลาเผาภูเก็ต
ساتی هاتنە ناوەوەی محمد دلاوەر
ڪلام جداً مهم ربما تسمع به لاول مره#توجيهات_ونصائح_لاتجهلها_ #مع_السيد__حسين_الصافي_دام_ضله
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy