Yes you finish me but you did not finish me well 😭💔
2026-09-25 14:02:07
529
Miracle ❤ :
e get one verified guy wey I dey find 😂
2026-09-25 14:13:06
487
1947 :
Skyz watin dey sup actually?
2026-09-25 14:37:58
1
Fayross :
Omoooo this one go too tough ooo 😩😩😩season 4 abeg .. wow
2026-09-25 20:30:07
572
𝕷𝖎𝖓𝖓𝖎𝖊✨🫧🍭💕 :
I no fit suffer alone 😭
2026-09-25 15:54:55
152
🥇✨𝕏𝕐•𝕊𝕋𝕀ℂ𝕂𝕊 :
You finish me but you did not finish me well 😭😂
2026-09-25 23:27:37
7
Angel Chioma🍀 :
You finished me but you did not finish me well 😂
2026-09-26 12:06:57
6
Mary Pauls :
This series really Dey change my life. See advice nah. Skyz take ur flowers Abeg
2026-09-25 16:18:11
87
Wīšē🦅Māñ🧃🌴🪖 :
And I can't even skip he's videos😏
2026-09-25 14:22:21
7
Say hi to Manuel :
That man never comment
2026-09-25 14:30:11
54
D£STINY🧌🦇 :
You finish me but you did not finish me well Abi Waytin I hear 😂👂
2026-09-25 14:54:51
5
DIDI™️ :
But Skyz this forest still de look the same na 😭😭
2026-09-25 14:34:35
6
Dimma_juliet03 :
Okay, we dey anticipate season 4 🙏
2026-09-25 16:05:09
24
IGmicley :
Make I go laminate this quote hang am for wall. 😩
2026-09-25 18:07:05
24
Pretty sweet Nurse 👩⚕️🩺 :
Please who is ur tatoo plug?? 🥺😂😂
2026-09-25 14:32:33
11
𝓖𝓮𝓷𝓽𝓵𝓮🧃 :
You finish me but you don’t finish me well 😂
2026-09-25 21:50:36
11
GIFTEDWORLD :
Why did u return, Abeg gree us na
2026-09-25 17:23:39
15
CourageousLisa🇳🇬🦋 :
So nobody fit stop this guy
2026-09-25 20:52:17
11
Josleek :
Which kind intro sound be this
2026-09-25 13:42:40
55
KENNEDY 🥷✅ :
Yes You finish me but you didn’t finish me well 😂
2026-09-26 09:20:46
7
ᵽΔɨn..😢💔 :
wey fayross....😭😂
2026-09-25 20:27:06
6
happy❤️🩹 :
tinubu hope you are happy now 😶
2026-09-25 14:26:36
14
Qwêên Darling :
Is not good for a man to take permission before he take good decision if a man is seeking for advice he should also remember that enemy also give advice not every body is supposed to advice you. Nonsense. This advice just changed my life in a way I cannot explain
2026-09-25 16:25:59
34
s for sharon :
where that guy with the verified account 😭 nah him be ur targeted audience 😭
2026-09-25 14:24:05
18
BASIT😂❤️ :
U no finish me wel keh 😂😂😂😂
2026-09-25 13:47:02
9
To see more videos from user @wilfredskyz11, please go to the Tikwm
homepage.