Na who compliment me I go compliment oo no time 😌😌
2026-09-25 22:18:20
1898
Oge❤️🥰 :
They will pretend like they do not like it then go behind you to doing it 😂 bad belle
2026-09-26 09:18:15
283
⋆˚♛𝓑𝓸𝓼𝓼𝔂𝓺𝓾𝓮𝓮𝓷ᥫ᭡.🇳🇬 :
shey na only me no get friends?
2026-09-26 22:45:45
1
ifeyinwa🎀❤️ :
I compliment even who I don’t knw I can’t help it!!
2026-09-26 06:02:38
349
Sunshine_Goddess🌝💕 :
Dem nor go even comment for ur post 😂😂
2026-09-26 21:58:34
0
Ellaaesthetic💅🎀 :
me anytime i see my friend
2026-09-26 22:45:53
0
Charly’s girl 🎀🦋💞 :
Gbam !!!! This topic is too sensitive for me . Now I return energy like maddddd
2026-09-26 06:44:40
105
Cool hearted guy💐 :
Na force to compliment person 😅
2026-09-26 09:02:21
96
Ğřäçîę 🥹🖤🙊 :
Jealousy wan wound dem 😂 I unbox wig, common congrats she no talk, me sef no send 😂😹 my other friends happy for me
2026-09-26 08:46:26
165
MJ💙✨ :
I Dey match energy oo but sometimes my kind of person i Dey always forget say dem no Dey reciprocate 😂😂 but now Egusi for Egusi 😂😂😂
2026-09-26 21:18:59
2
FEMALE KING 💜 :
I get pride I no go fit
2026-09-25 22:31:57
82
Juliet :
I no go compliment na by force ?😂😂
2026-09-25 20:54:42
53
LadŷmStičhes✂️ :
this table 😩😂😂😂I nor dey compliment again I nor dey even like their video down to WhatsApp status
2026-09-25 23:48:08
3
Your💍Nazzy0🦋 :
Na who compliment me I go compliment ooo
2026-09-26 06:18:54
161
Omo collection 🛍️🛍️🛍️ :
If them compliments them go just die
2026-09-25 16:38:41
122
Victoria Samuel869 :
Na who compliment me I go compliment oo no time 😌😌
2026-09-26 09:17:50
18
𝑀𝓈.𝒱𝑒𝑒💋 :
Na who compliment me I go compliment.
2026-09-25 22:25:37
66
Olori Minka👑 :
Thr bad belle too much for them to even compliment😹😹😹
2026-09-25 20:50:51
1
BLESSED GLAM AGBOR MAKEUPARIST :
I for tag one person 😂
2026-09-26 16:55:56
16
QUEEN AMUMY :
my friend is such a sweet gurl ❤️💐♥️
2026-09-26 12:55:09
87
ufuoma_o :
And Naso my close friend be o 😂
2026-09-25 20:35:29
30
youfoundeloghosa :
Reciprocate their energy abeg
2026-09-25 21:10:19
13
fortunate2228 :
Nah e make I no wan the friendship again,make she no kill me
2026-09-25 20:48:33
24
Ariana S-Shelton :
I don kuku talk am say I no go dy do pass body. If I post enjoyment or new thing or good tin wey happen to me some go just like am for status mk e no belike say dem no like am😂 some go off read receipts view am pass. Dem no fit tell u congrats or even like d post😂 Nd u say we b friends lol. And if e reach their turn, I dy carry am for head like say na me d good tin happen to… Dem just dy show their bitterness Iswr.
2026-09-26 04:47:10
11
Swankyluxegloss :
But how una take dey jealous una friend like how?? 😭
2026-09-26 09:46:42
23
To see more videos from user @voke.thomas, please go to the Tikwm
homepage.