@highchiefbravo5: You Dey go na @murphysoso_ #fyp

𝙃𝙞𝙜𝙝 𝙘𝙝𝙞𝙚𝙛 𝙗𝙧𝙖𝙫𝙤
𝙃𝙞𝙜𝙝 𝙘𝙝𝙞𝙚𝙛 𝙗𝙧𝙖𝙫𝙤
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 15:46:46 GMT
253120
35536
1316
866

Music

Download

Comments

dr.henry.garcia12
Dr Henry Garcia :
The way number 4 man Dey dance eehhh
2026-11-03 14:32:15
0
enthrone_p
𝓔 𝓝 𝓣 𝓗 𝓡 𝓞 𝓝 𝓔 👑🌚 :
whetin sup for okuokoko my papa dey there ooo
2026-09-25 16:06:22
165
richy.gadgetry.concept
Richy Gadgetry Concept :
Nor be lie
2026-11-03 10:29:01
0
barcheflifestyle
BARCHEF LIFESTYLE 🇬🇭🇦🇪🌍 :
Once you see the sign follow the map 😂😂
2026-09-25 19:52:00
272
richiemoney262
Prince Richard :
Make way for number 3 man 😂😂😂
2026-09-25 16:01:03
623
snow.khng
亗 ANTÍ•CHRIST 亗 :
I no fit skip your video 😂😂
2026-09-25 16:06:49
250
queen.jenny1600
QueenJenny :
Na the no be lie dey funny me pass🤣🤣🤣🤣
2026-09-25 16:05:24
379
bnez_445566
B-NEZ :
E no dey hard you to compose song
2026-09-25 16:35:32
63
henny_006
HENNY✨🩵 :
Make una nor enter Afiesere o😂
2026-09-25 22:29:49
45
chidimma.o4
CHIDIMMA O. :
You run away naa, you never Taya😂😂
2026-09-25 16:07:31
46
isaacehwerherume
Isaacoe :
Number 4 man don comply ASAP 😂😂😂
2026-09-25 15:57:50
86
justarmani56
Justarmani :
Abeg nor come Abghara-otor my grandmother Dey there oo 😂😂😂
2026-09-25 19:12:29
56
uchenna2001
UCHENNA 🫅 :
low-key number 3 man like number 4 and he can never see him fall for the score
2026-09-25 16:46:28
28
legendaryhapcute1
Legendary Hapcute :
Rivals get peace of mind pass number 4 man
2026-09-27 10:07:51
9
rnb_choppa
RNB_Choppa :
All the answers na “Nor be lie”
2026-09-25 23:40:18
7
idkwhatzizidid
N 💕 :
number 4 as you're dancing this war song, no come here come shout say you no do again o
2026-09-25 17:41:46
13
alanco9496
Alanco :
songs no dey finish for ur mouth
2026-09-25 19:18:44
5
milan222_1
MILAN🏀🦇 :
E no Dey hard am compose song😂
2026-09-25 22:08:00
5
lil.sam55
Lil Sam🤡😈 :
This guy go put u for problem o😂
2026-09-25 15:53:25
20
user834tarispark
tarispark :
😏But Wetin Judas really wan buy way make am sell Jesus
2026-09-26 02:28:27
6
sweet.tj
Tee_girl :
i think say No 4 man say he nor doo again 😂
2026-09-25 20:44:27
34
_tamaraa.d1
_Tamaraa 🤍 :
Number 4 you get luck say that bag nor fall 😂😂
2026-09-26 03:43:21
11
asuni49
Asuni49 :
you can see that your number 3 man love you 😂
2026-09-25 16:00:39
5
skyler.lo826
Skyler Lo :
Number 3 man too love number 4 man regardless ❤️❤️
2026-09-25 18:17:44
7
austine_ketch
COMMISSIONER:1 :
once you see the sound follow the map😂😂😂
2026-09-25 23:51:08
5
To see more videos from user @highchiefbravo5, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About