@zinoblaq_110:

abdulrosheed!!!
abdulrosheed!!!
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 September 2026 16:00:22 GMT
21247
4131
37
751

Music

Download

Comments

roqoba
Temilayo 🥺❤️💍 :
since yesterday I no see 1k raise😭😂
2026-09-25 22:26:33
2
oyinn.damola0
️.💗 :
Guy I use two days find 4k I cried shege 😭😂that day ehn 😭😂woo all man for himself nij oo
2026-09-25 21:36:52
8
me_la_nin
ALARAPE خبيرة :
My own be say make nothing do my papa oo na my 911 be that always pressing ni na make I never ask he is all I got seh I am a manequine without him 😂
2026-09-26 01:32:57
0
hair_by_linda
Hair_By_Linda :
You fit shout omo like 100times 😂😂😂😂con dey hiss join 🤣
2026-09-25 17:39:34
42
dukeshairluxe0
duke’s hair luxe💇‍♀️🛍🛒 :
I no even fit use 5hrs raise am I go use like 10 days😭😂
2026-09-25 23:00:49
0
shesmosunmola2
💔 :
na the situation i dey so😭😂
2026-09-25 17:09:13
12
yallmeetdahmee
DAH MEE👿🦋 :
Who drop my tape
2026-09-25 19:07:09
1
victor.marq3
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
I trust my brr 😁
2026-09-25 20:39:17
1
akoredemi22
MARYAM🤭🫶🤍 :
You go sit tight 😂🤲
2026-09-25 20:47:15
4
temi_babyy
Temi🥺❤️ :
Guy I use like 10hrs find 3k guy i cry wetin no good that day 😂😂 Money wey I wan use pay school fees before portal close
2026-09-25 18:55:40
4
sugarplum6257
𐙚🧸ྀི :
Na why I no dey talk to some people in my dm again cus dem go just call me dey talk dem no go fit help me 😭😂
2026-09-25 20:06:41
2
hakeemah__
hakeemah🎀 :
3days self
2026-09-25 17:05:44
7
aare_midepresidential
Mide Presidential😈💎 :
After you don use the 2k the next day how many hours you go use raise another 2k 😂
2026-09-25 20:10:49
1
yomyom450
YOMADE ❤️ :
Aje
2026-09-25 21:21:21
1
oluwadabira338
Omoge oni irun🌸❤️ :
Nbl😭😂
2026-09-25 20:02:04
1
fola_jomi08
Fola💕 :
My friends will definitely turnup🤭
2026-09-25 16:04:11
0
dontfuckwit9
ÐFŴ Tøÿø🥷9️⃣ :
Wa 4 sha 😂😂😂
2026-09-25 21:41:50
0
khals.fashion.hub
KHALS FASHION HUB (KFH) :
2026-09-25 20:54:32
0
mimi2233465
Mimi💞🥹 :
I swear 😹😹😹
2026-09-25 16:39:11
0
adun_333
ILERIOLUWASE✨ :
Me rn
2026-09-25 19:12:49
0
ceci_lia157
❤️‍🩹. :
5days😔🙏
2026-09-25 18:30:46
0
_eunice_72
eunice🌸 :
Wo 😭😂
2026-09-25 20:14:10
0
temiladebaby334
Lade scent :
Omoh ehn no be small struggle o😫
2026-09-26 01:40:05
0
fa_on_my_wazzzz
fa_on_my_wazzzz :
5h Kai me wey use 24hr find 1k I no still see
2026-09-25 19:13:16
0
ayomide4127
Intimate&loungewear vendor :
E go do you like say make you delete all your contacts 😂
2026-09-25 19:17:30
9
To see more videos from user @zinoblaq_110, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About