Person go the die inside another person go the think say he dey with woman 😒🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️God help all the hustling youths
2026-09-26 09:56:28
4
Uzonation :
God will bless you for saying all my problem 🙏
2026-09-26 10:28:23
2
T-Malvin :
na God go bless you sis...
2026-09-26 02:30:50
1
Tonzy123 :
Brotherhood sisterhood is proud of you🥰🥰
2026-09-26 05:09:49
16
BERRY :
Being down means he shouldn’t communicate with his partner? Then avoiding u is the best Abi
2026-09-26 09:15:32
4
NBA 🇸🇱💰🙏💫 :
You na sharp girl 🥰
2026-09-26 07:12:37
1
dangotemalay :
yes ooo
2026-09-26 09:33:29
2
Oluchi 🥹❤️🩹 :
He send this to me
2026-09-26 07:19:30
6
Baby Jennifer 💞 🦋🦋🌹♥️ :
my boyfriend is not a better person 😔
2026-09-26 08:03:30
2
🍍 :
you’re stating facts men dey go thru a lot low key even me as babe I dey reason my life too and sometimes I don’t want to talk to people 😭😭😭
2026-09-25 18:21:08
10
SHAGGY :
Omo una rare wey de reason well oo
2026-09-26 07:09:36
2
🥦DECENT MONEY 💵💵💵🎉🎉🥦 :
hope me tell them
2026-09-25 21:43:16
1
Kontrolla fundz :
Omo, your type no dey Nigeria again 🥹 I wish say dem go understand like you 😂❤️
2026-09-26 04:59:02
1
💪💙okeoisisi🦅🕯️ :
do you have opay
2026-09-25 22:46:01
1
{ Last⚜️ Borne ❔🇧🇷 } :
I don't know who need to hear this no matter what you are passing through never listen to everything you hear on social media because to me I don't even care even though they are praising me or talking about guys I don't care
2026-09-26 01:31:36
1
🅾️LIVERⓂ️ENE 🚀💱 :
I swear no be lie sis thanks you for true talk
2026-09-25 17:00:16
1
Tizzy Virgo :
Can you help me tell them more please 🙏
2026-09-26 11:22:38
0
KTUS -LINK RESOURCES 🧧🌹💪 :
Talk to me directly 😫🤦♂️
2026-09-26 10:45:29
0
MIN. VIN PRAISE 🎤✝️ :
Omorrr.
How I wish she go understand
2026-09-26 11:14:27
0
BIG DOINGSMUST ❤️🔥💫 :
this girl Na pastor I swr
2026-09-26 11:04:26
0
BIG FX🌴🔫💚 :
Omo na me sha day takk o
2026-09-26 10:47:11
0
Chinecherem 👟⚽ :
Burst my head..
2026-09-26 10:52:54
0
Haajee Comedies :
I swr 😂😂😂 u get the point
2026-09-25 16:19:53
0
To see more videos from user @auchibabecomedy7, please go to the Tikwm
homepage.