aww
congratulations ma'am
God is de Greatest
I tap this to my Sis inlaws
nd to all my TTC Family and friends
2026-09-27 08:10:45
0
BossTina💍🦋💫 :
See as children clean 😩😩😩💜 give me one na 😩😩
2026-09-26 05:47:53
1165
Bliss signature ✂️🧵🪡🧵 :
Omo cuteness Dey cry for this side 🥰🥰😍😍😍The way I take Dey see twins for my fyp ehn…God abeg run am for me ooo 🙏🙏🙏
2026-09-27 06:48:10
0
P&F LOVERS❤️❤️❤️ :
all pregnant woman will deliver safely
2026-09-26 07:52:57
654
smart baby eve :
when it's time please Lord do it for me
2026-09-25 22:48:54
198
mummy E & twins 👩❤️👨 :
I have twins boy and girl
keep the boy for my daughter then one girl for my boy
then d last girl for my first son
we are now in-law
no body should drag them with me
🌹
2026-09-26 12:10:14
113
hawunli :
only u born 3 fine babies
make fine children no finish for heaven
2026-09-25 21:11:51
299
Veiled Aether 🔥🔥🔥🔥🔥💥🔥💥 :
una go just de born pikin wey person Keep for heaven.
U get big eye oohh me wey still de find even if na one to born since 2+ years 😭😭u no even remain anyone for me u just carry three for only u.
Oya dash me one😂😂😂
2026-09-26 00:23:04
78
IHOTU :
Make my husband no see this video ooo the man is so in love with twin girls ❤️
2026-09-26 12:18:00
36
Hot Sugarlito babe :
amen oooo
congratulations I'm the next I
received from here
2026-09-26 15:33:04
1
D’SAMUEL 🇳🇬 🏴 :
Congratulations me soon
2026-09-27 16:55:08
1
jima :
I tap into this testimony Amen 🙏
congratulations
2026-09-26 11:55:57
13
chibaby38 :
congratulations
I tap into this blessings
Amen and Amen 🙌🙌🙌🙌🙌🙌
Elakendra
2026-09-25 16:27:17
24
$$tintedmama :
God oo. I tap from twins oo. this is beautiful ❤️❤️
2026-09-25 21:04:24
19
chizzy222 :
congratulations👏🎉
2026-09-25 22:01:22
1
smart angel :
i tap this blessing💗
2026-09-26 00:02:09
7
꧁💕🛍️𝐕𝐢𝐯𝐢𝐚𝐧🦋🥀꧂ :
To carry belle come dey hungry me 🤪
2026-09-26 16:29:52
3
Perfume Vendor in ekpoma :
Ones and for all . God Abeg run me this style when the time comes 🙏🥹❤️
2026-09-26 08:44:47
7
Miss Fran 🎀🎀 :
This is my dream .. give birth to triplets.. 2boys one girl 🥹🥹🥹 but twins nkiti no dey my lineage
2026-09-26 12:50:12
17
Desire🌹 :
the boys too fine, person go think say na all girls 🥰
2026-09-26 08:32:30
17
queenOma :
My son will marry the girl . Pls tell everyone she’s taken ooh 🥰🥰🥰
2026-09-26 13:37:20
5
chacha774 :
Congratulations 🎊🎈🍾. But why triplets full my fyp
2026-09-26 09:37:00
13
Lady B :
congratulations
2026-09-26 19:10:03
0
Favorite💊 addiction 🩹🎀💊💙 :
Gimme 1 naw
2026-09-26 19:09:30
0
To see more videos from user @lee_triplets, please go to the Tikwm
homepage.