@toxic_flex01: Friends we have today💔 #creatorsearchinsights #fypppppppppppppppppppppp #67millionlikes #goviral #nigeriantiktok@@_maurice001✅✅ @NSUK TEENS BLOG @oga_monk @MILKISH THE CREATOR!⚔️🏆💙
Nothing go happen to am oh 😂 and don’t hate tooo just dey
2026-09-26 08:44:58
2
BÅÐ’pěrşöñ :
Many yenk me that year but now my back neat pass their front
2026-09-25 22:55:53
51
muchpain3 :
Aswr this happen to me. E get one of my guys wey I been dey with when eno get penny. Adey support this guy and I even buy phone give him say make hin bomb harder. When edon burst for am. Hust a simple call from me e never answer. The most painful thing is that those he dey move with now. But erwhere good
2026-09-26 08:03:29
36
. :
watin there do me😥😥 but i don Guard allhamdulilla
2026-09-25 21:21:44
21
big baggy :
Bami you will continue Bombing
2026-09-26 17:32:11
2
Sami boi :
e happen to me
2026-09-25 19:27:01
5
BiG FELÌX🌒🦍 :
this is life brr
2026-09-25 17:02:44
9
Abdulsamad❤️🥇 :
respect who don collect fear who never collect e get why
2026-09-26 15:56:49
1
akin0032 :
He happened buh I don Dey get am clear small small
2026-09-26 12:08:24
2
silent loner 💔🥺 :
betrayal wey I face from family and friends.
Still on the hustle for Gh
2026-09-26 02:30:37
9
危険な日本🌊🧑💻 :
it happened to me
2026-09-25 20:02:09
5
ĂŁǍÕ ĎČ🇺🇸 :
Drop next part
2026-09-26 14:14:04
1
⚡ᴍʀ々ᴋᴇʟᴠɪɴ⚡ :
Never mock a hustler niggaz only broke for a while not forever 👌🙈
2026-09-26 15:35:14
2
fire 🔥 legend 🚒 :
Life go teach u pass professor
2026-09-25 22:05:24
7
Fîrst bôrñ :
friends go yenk u
2026-09-26 07:53:36
1
khalidlowkey :
Aje se
2026-09-26 12:13:49
2
༒🌴𝒩𝒪𝒩🌴𝒞ℋ𝒜ℒ𝒜𝒩𝒯🌴༒ :
Why e no be na you make am? Let's just motion our hustle I pray everyone wins
2026-09-26 02:01:07
3
SP :
2026-09-26 04:30:41
1
👿Ëvïl $pärrøw👿 :
2026-09-25 18:32:51
1
Alex xis :
Life bro
2026-09-25 18:21:37
1
GBOLAHAN 🖤📷 :
Bomb go your pay dey front never think am it’s a life full of lessons and games 🥺
2026-09-26 09:28:17
2
DON JERRY :
2026-09-26 20:42:26
0
@☠️Arnoldlm10☠️ :
he don do me two times
2026-09-26 20:03:05
1
Big shedi 17 :
Na why u no suppose send anybody all man for himself 😏😔
2026-09-26 19:43:35
2
🐉🚀VĘŘǏFŸ💰🪙 :
Na normal thing now ooh
2026-09-26 00:08:03
1
To see more videos from user @toxic_flex01, please go to the Tikwm
homepage.