bro buy Samsung S8 or S9 make U stop dey experience all this things,
2026-09-25 18:39:23
104
🌴October 14th 🌴🚀 :
got paid no get joy this days 😂
2026-09-25 17:23:42
81
𝕮𝖍𝖔𝖈𝖔 𝖀𝖘𝖉 :
Nah so dem burst my acct wey NBA tag me
I wan crase that day
2026-09-25 17:21:33
39
ℓЄΧУ💼🦅 :
Only U go just Dey talk Dey waka for road 😭
2026-09-25 19:09:55
58
samionzi 🥷🌴🚀 :
omo e go far
2026-09-25 19:52:12
7
ÙKÑØWÑ DÊBÍT 👹👹 :
this things don pass 😆 joor
for my side noting like suppend
2026-09-25 17:52:55
21
MIRACLE MATTHIAS :
bro I dey use s8 omo the phone strong die . since January I get 21 Facebook account. yesterday them kill my 13 Facebook account omo my heartbreak
2026-09-25 19:16:43
9
🫠1%💔 :
omo I tire ooo
2026-09-25 20:15:12
2
💔所罗门🥀 :
I no this guy
2026-09-25 21:11:59
1
B̸E̸N̸V̸I̸E̸R̸A̸🦇🕸🕷 :
Na to start barbing😢😭😭
2026-09-25 17:15:04
18
$UCHECHUKWU$ :
😭😭😭😭😭😭na this stage I dey now
2026-09-25 20:17:38
3
🐊M̶R̶ L̶A̶M̶B̶S̶🐊 :
heat comot for in body oo ❤️🩹
2026-09-25 19:44:40
3
✝️𝕵𝖚𝖓𝖎𝖔𝖗 𝖈𝖔𝖟𝖟𝖞✳️ :
Omor this period really hard ohh💔💔💔😭😭
2026-09-25 17:36:02
9
(☠️ Shot down ☠️) :
bro I can feel your pain 🤗🫣
2026-09-25 18:53:11
3
Kingslay Chimaobi :
is that the reason you are opening eyes for me
2026-09-25 17:09:38
7
Ephraim ⛎ :
aje🔥
2026-09-25 20:16:02
1
SCAMME®️』🧃🤖 :
E-go far
2026-09-25 19:57:11
1
the_realfigo🪖🥷 :
if you buy Samsung S8 or S7 U no go ever experience this things, newly produced androids like this doesn't have strong IP address but phones like S8 or S9 even s7 can never do this
2026-09-25 18:42:33
6
ÙKÑØWÑ DÊBÍT 👹👹 :
😅😅
2026-09-25 18:34:06
4
S KAY :
Got paid 🥺😂
2026-09-25 18:48:11
2
DAMXY🌪️📌 :
Oh my guy sef confuse ser 😌💔
2026-09-25 19:01:50
3
OG AZA MONEY 🤑💸 :
lol😂
2026-09-25 17:08:54
3
tattoo artist phoenix :
Omo brr forget man no be story teller na why brr
2026-09-25 18:38:33
3
ASK OF CELEB 🇲🇽🇺🇸💯 :
sammy got paid 😅😅😅😅😅😅
2026-09-25 18:06:44
4
. :
E go be my g
2026-09-25 17:20:50
3
To see more videos from user @sammy.got.paid6, please go to the Tikwm
homepage.