make I sha make this money I go break 💔 many hearts
2026-09-25 20:35:00
2
successful :
Thank you so much I will never marry in my life, my brother
2026-09-25 17:31:38
43
Astro Sante :
Hope say nah the last video be this cuz I no get patients for next one
2026-09-26 00:19:13
1
BillyChris🦍 :
Na everyday i dey learn from people mistakes 🙆
2026-09-25 19:58:48
1
Nobody's Girl🌝 :
This part3 now na content abeg. As the first and second one go viral, u just drop this third one and now u are going to drop part4 soon😂😂e don enter content
2026-09-25 21:48:56
2
Gift 🍓☮️🖌️⚜️ :
Omo some girls go de spoil things for us we be good girl
2026-09-25 20:21:20
9
Luna😔🥹 :
I almost chop cockroach😁
2026-09-25 18:34:06
18
ihehenry4 :
Abeg u for tag GheGhe for this video
2026-09-25 19:36:18
8
𝓟𝓻𝓲𝓷𝓬𝓮𝓼𝓼 ✨ :
She shouldn’t marry the guy then
2026-09-25 18:51:22
6
only1ghudee26 :
One day the truth will surely come out
2026-09-25 20:53:27
2
Amarachukwu💙✨ :
Na so them go still manipulate you too
2026-09-25 18:26:50
4
CHIKADIBIA TALKS 🥰 :
na why I dey always pray for my brothers every time make dey meet better woman
2026-09-25 17:57:48
14
Mish🎀 :
Nxt time talk fast
all dis thing wey u talk u for talk am for dat fess vid
na em u stress me 😒
2026-09-25 17:28:02
5
Emma Rachel ✅🇬🇮🇬🇹🇬🇱🇲🇬 :
nah tham be this
2026-09-25 18:21:11
6
🇬🇧🇬🇧AMARA :
My boyfriend is not even romantic 😭😭 very annoying
2026-09-25 21:26:59
1
Neebiralo Beauty :
what's your benefits now?
2026-09-25 20:30:33
0
SAM CHI🍅🍅 :
Na content
2026-09-25 20:46:39
2
:
Life is so private no one knows that I am the one dating the girl 😭😭😭😭😭
2026-09-25 20:07:14
1
Emmanuel🖤✊ :
hope na here it will end🤣 I don't like coming back.
2026-09-25 18:11:33
2
Nancy :
there is no problem we are just waiting for part 4 of the story
2026-09-25 17:23:44
1
lykeman5 :
you don reach season 3 ooh
2026-09-25 18:06:02
0
SolaceHub :
Brotherly to Brotherly 💔
The Boyfriend Missed the Information...
2026-09-25 18:49:32
2
VERIFIED OFFICIAL🦅🦅🦅 :
that's y am single and still a virgin boy
2026-09-25 19:52:48
2
First Lady :
This is very sad 😢 I don't support evil
2026-09-25 20:15:19
1
To see more videos from user @realcapable10, please go to the Tikwm
homepage.